Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one pain me sha.🤦🏿
79,462 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
50 Yorum

😂

God bless that pain, for making it give us a 360!

😂 na wicked person u be

Love u too😘

Omo!!!!! Hope say eh no spoil as eh fall sooo

Me sef fear, but e sha no spoil

Make sense then. Good as eh no spoil

Which kind ynash yu carry ehhhh

Who dey chop this work

You sef know say if you know flaunt Waitn mama give you we no go too rate you for here. Lol

I love ur dancing steps

Thank you

You sabi dance oh

You go soon come talk who Dey teach you this kind Werey dance 😹

You need dance lessons.

Hmm skill issue 😏

You look good babes.

Tnks you

What is a pretty girl like you doing under a house with no pop Lol 😂

Na the one weh my hand reach I rent nau, shuu

That small thing 😏

You sayyy??

I even think that asss fall thou Was like wssss

Je ho vah😦

You know watin you dey sha, tactics full Una head

You are so gorgeous 🥹🥰❤️

For your mind now you Sabi dance 😂?

I did my best

Nice body shape

@iamdpassword Wow

Perfect dance love it .

Tnks 🤗

This your bunda ehn....!!! Hire me make we start p**n abheg 🥹🫴🏿

U this boy, you wan spoil my life

@HeLLaRie_7 😀shout holy ghost fire for him head 7times

@Mildredqen0 Brr take things easy nau 😂🤌🏿

So you sabi shake nyash 😌

She is from which country

Omo fine fine girls just full this app 😩😩

Make I come dey collect dancing steps? 🌚🌚🌚

Hii

Mildred. Nice name

Awww dis ur dress looks good I like it!

Tnks

We don see am thank you😂

I don hear

❤️

Wetin pain you?

come to me

hi, you look familiar idk
