Loading video...
Video Failed to Load
This one sef na content ๐
52 Comments

Na that "Okayyy" dey provoke me pass.๐

@mo66el ๐๐

This thing don happen to me for Portharcourt ๐๐๐ So Accurate

@Kalel_Fly Aaaargh and u fall for am?

Ajeโฆ unto be say I just enter ph that time 2010 Guy e be like film for my eyes I go report give my papa and mama Dey cry But na my own phone I go Dey par ambulate for the water side ways ๐๐

@Kalel_Fly ๐๐๐

Ph boys use my shine shoe the first year of living there๐๐ till I wise

@Kalel_Fly Lessons

Dem do me this thing for old park Enugu nah once I wise ๐น๐

๐๐๐

I swr I go swap phone dem tell me say I go boost the batter make e on las las my money I no see my old phone I no see the new phone nah scrap werey no gree on ๐๐น

The guy na mumu okayy

Original one

Around 2016 me and my gee went to buy phone at ringroad. New phones oh, we priced Gionee phones but when we reach house na GCENT we see for inside GIONEE phone box ๐๏ธ. And we actually opened it there but we didnโt know when and how they removed the original phones inside.

They swapped it ๐. Once they test and give you to confirm, donโt give them back. If you do, they will swap with fufu

Thatโs actually what happened we saved that mi eh for about 3-5 months back then. I think it was 15K we bought the phones. Our hard earned money. We called them number in receipt ๐งพ it turns out to be fake. We entered back and we consent locate the shop, we never expected it.

@Lexybabs Why?

@HustlemanNola @Lexybabs Lmao. e say why.

@HustlemanNola @Lexybabs But I need to know na? He puts someone else pic on his profile and with some kind of weird name. I really need to know

What annoyed me is that I waited for it to finish while knowing it was nonsense

Na so I take buy XS Max from Lebanese man๐คฃ๐คฃ I buy am 70k when them dey sell the phone about 400k๐คฃ That same night I say make I take selfie, My face be like person wey dey mortuary for the picture๐ญ๐ญ

@dipohub No way they did this without juju

@dipohub Na greed, no be juju

You'll think it's a joke till it happens to you. Mine was in st Michaels Aba, Abia state.

I just dey vex as I dey watch am ๐๐๐๐

๐๐

If this thing never do you for real life you go think say nah contentโฆ.them run me this thing for computer villageโฆ I carry me and my brother say I wan buy Nokia C300 that year๐๐๐โฆ.money o,phone o I no see carry come back

I swear i don experience this thingโฆbut i later caught the guy after a week

@Alpha_Yom The way he says โOKAYโ Dey vex me

Na why I no Dey listen to all those road side guys for market ๐๐๐๐

@Davidspredict Make you no go see signs and wonders

Bro no dey gree hear word, ๐๐

Na who get 50k for account, e go work on

This one na true life story, okay?๐

For West minister dem run me this skit 2020 ๐๐๐ฉ I wan ment for road..

This na better content with better useful informationโฆ..

Na this technique 9ja boys dey use scam Oyinbo people ๐

I donโt know if na the content mumu or the people inside the content

Na God safe me for this kain thing one day o... thank Goodness say my brain pick up

West minister , computer village and alaba that year na fufu dem go give you

Na true life story be this o

The guy na Mumu okayyy

Classic computer village tricks. You will think computer village is one mile long not know its the corners, tricks and your greed overwhelmingly blinded your reasoning

Na like this the terrorist APC government dey run Nigeriaโฆ. Renewed hope scam

Okkkay! ๐ก๐ก๐ก๐ก this boy dey vex me

Omo this phone swap thing never go away for market at all.

๐๐คฃ๐ ๐ heart go dey beat wetin no good

This my school Funai ๐ญ๐

Omo... See update

computer village movie๐

๐๐

I just the see e don happen to me full for comment session Una mumu for this country oh No wonder una allow tinubu become president
