Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one sef na content 😂

55,200 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 52

Фото профиля UKeme
UKeme4 месяцев назад

Na that "Okayyy" dey provoke me pass.😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@mo66el 😂😂

Фото профиля ForeSyteTips🦅
ForeSyteTips🦅4 месяцев назад

This thing don happen to me for Portharcourt 😂😂😂 So Accurate

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@Kalel_Fly Aaaargh and u fall for am?

Фото профиля ForeSyteTips🦅
ForeSyteTips🦅4 месяцев назад

Aje… unto be say I just enter ph that time 2010 Guy e be like film for my eyes I go report give my papa and mama Dey cry But na my own phone I go Dey par ambulate for the water side ways 😂😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@Kalel_Fly 😂😂😂

Фото профиля ForeSyteTips🦅
ForeSyteTips🦅4 месяцев назад

Ph boys use my shine shoe the first year of living there😂😂 till I wise

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@Kalel_Fly Lessons

Фото профиля De_United_Stand 🛡️⚽️
De_United_Stand 🛡️⚽️4 месяцев назад

Dem do me this thing for old park Enugu nah once I wise 😹😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля De_United_Stand 🛡️⚽️
De_United_Stand 🛡️⚽️4 месяцев назад

I swr I go swap phone dem tell me say I go boost the batter make e on las las my money I no see my old phone I no see the new phone nah scrap werey no gree on 😂😹

Фото профиля Aps xch
Aps xch4 месяцев назад

The guy na mumu okayy

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

Original one

Фото профиля KOZAR🟡
KOZAR🟡4 месяцев назад

Around 2016 me and my gee went to buy phone at ringroad. New phones oh, we priced Gionee phones but when we reach house na GCENT we see for inside GIONEE phone box 🗃️. And we actually opened it there but we didn’t know when and how they removed the original phones inside.

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

They swapped it 😂. Once they test and give you to confirm, don’t give them back. If you do, they will swap with fufu

Фото профиля KOZAR🟡
KOZAR🟡4 месяцев назад

That’s actually what happened we saved that mi eh for about 3-5 months back then. I think it was 15K we bought the phones. Our hard earned money. We called them number in receipt 🧾 it turns out to be fake. We entered back and we consent locate the shop, we never expected it.

Фото профиля KOZAR🟡
KOZAR🟡4 месяцев назад

@Lexybabs Why?

Фото профиля Rewind Reels
Rewind Reels4 месяцев назад

@HustlemanNola @Lexybabs Lmao. e say why.

Фото профиля KOZAR🟡
KOZAR🟡4 месяцев назад

@HustlemanNola @Lexybabs But I need to know na? He puts someone else pic on his profile and with some kind of weird name. I really need to know

Фото профиля Chukwu Emika 🦅🦅🦅
Chukwu Emika 🦅🦅🦅4 месяцев назад

What annoyed me is that I waited for it to finish while knowing it was nonsense

Фото профиля Emmanuel Ifeanyi
Emmanuel Ifeanyi4 месяцев назад

Na so I take buy XS Max from Lebanese man🤣🤣 I buy am 70k when them dey sell the phone about 400k🤣 That same night I say make I take selfie, My face be like person wey dey mortuary for the picture😭😭

Фото профиля Uncle Joseph
Uncle Joseph4 месяцев назад

@dipohub No way they did this without juju

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@dipohub Na greed, no be juju

Фото профиля Koin Lover
Koin Lover4 месяцев назад

You'll think it's a joke till it happens to you. Mine was in st Michaels Aba, Abia state.

Фото профиля Adejare Adewale 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🇬🇭
Adejare Adewale 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🇬🇭4 месяцев назад

I just dey vex as I dey watch am 😂😂😂😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

😂😂

Фото профиля ॐ
ॐ4 месяцев назад

If this thing never do you for real life you go think say nah content….them run me this thing for computer village… I carry me and my brother say I wan buy Nokia C300 that year😂😂😂….money o,phone o I no see carry come back

Фото профиля Niski the FIFA Vet
Niski the FIFA Vet4 месяцев назад

I swear i don experience this thing…but i later caught the guy after a week

Фото профиля HE WHO DRINKS
HE WHO DRINKS4 месяцев назад

@Alpha_Yom The way he says “OKAY” Dey vex me

Фото профиля KING DAVID BET
KING DAVID BET4 месяцев назад

Na why I no Dey listen to all those road side guys for market 😂😂😂😂

Фото профиля Lexybabs
Lexybabs4 месяцев назад

@Davidspredict Make you no go see signs and wonders

Фото профиля ORI ADE 👑
ORI ADE 👑4 месяцев назад

Bro no dey gree hear word, 😂😂

Фото профиля Val
Val4 месяцев назад

Na who get 50k for account, e go work on

Фото профиля SEPTEMBER
SEPTEMBER4 месяцев назад

This one na true life story, okay?😂

Фото профиля Martins 🐾
Martins 🐾4 месяцев назад

For West minister dem run me this skit 2020 😂😂😩 I wan ment for road..

Фото профиля Vanessa illingworth 🐝
Vanessa illingworth 🐝4 месяцев назад

This na better content with better useful information…..

Фото профиля Zayn Africa
Zayn Africa4 месяцев назад

Na this technique 9ja boys dey use scam Oyinbo people 😆

Фото профиля MOSỌBALÁJÉ
MOSỌBALÁJÉ4 месяцев назад

I don’t know if na the content mumu or the people inside the content

Фото профиля CallmeOla
CallmeOla4 месяцев назад

Na God safe me for this kain thing one day o... thank Goodness say my brain pick up

Фото профиля CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙4 месяцев назад

West minister , computer village and alaba that year na fufu dem go give you

Фото профиля J O B I A A
J O B I A A4 месяцев назад

Na true life story be this o

Фото профиля Alhaji Cosmo
Alhaji Cosmo4 месяцев назад

The guy na Mumu okayyy

Фото профиля TeachingPriest
TeachingPriest4 месяцев назад

Classic computer village tricks. You will think computer village is one mile long not know its the corners, tricks and your greed overwhelmingly blinded your reasoning

Фото профиля Kush Alabi 𓃵™
Kush Alabi 𓃵™4 месяцев назад

Na like this the terrorist APC government dey run Nigeria…. Renewed hope scam

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂4 месяцев назад

Okkkay! 😡😡😡😡 this boy dey vex me

Фото профиля Foxy
Foxy4 месяцев назад

Omo this phone swap thing never go away for market at all.

Фото профиля ColourMeGreatness
ColourMeGreatness4 месяцев назад

😂🤣😅😆 heart go dey beat wetin no good

Фото профиля IVAN
IVAN4 месяцев назад

This my school Funai 😭😂

Фото профиля 𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬
𝓣𝓮𝓮𝓴𝓪𝔂🧬4 месяцев назад

Omo... See update

Фото профиля Peaceful Tout 💙
Peaceful Tout 💙4 месяцев назад

computer village movie😂

Фото профиля Nimi West
Nimi West4 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Infectious 💊
Infectious 💊4 месяцев назад

I just the see e don happen to me full for comment session Una mumu for this country oh No wonder una allow tinubu become president

Похожие видео