ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

This one sef na content ๐Ÿ˜‚

55,204 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 5 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

52 ๆก่ฏ„่ฎบ

UKeme ็š„ๅคดๅƒ
UKeme5 ไธชๆœˆๅ‰

Na that "Okayyy" dey provoke me pass.๐Ÿ˜‚

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@mo66el ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ForeSyteTips๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
ForeSyteTips๐Ÿฆ…5 ไธชๆœˆๅ‰

This thing don happen to me for Portharcourt ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ So Accurate

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@Kalel_Fly Aaaargh and u fall for am?

ForeSyteTips๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
ForeSyteTips๐Ÿฆ…5 ไธชๆœˆๅ‰

Ajeโ€ฆ unto be say I just enter ph that time 2010 Guy e be like film for my eyes I go report give my papa and mama Dey cry But na my own phone I go Dey par ambulate for the water side ways ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@Kalel_Fly ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ForeSyteTips๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
ForeSyteTips๐Ÿฆ…5 ไธชๆœˆๅ‰

Ph boys use my shine shoe the first year of living there๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ till I wise

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@Kalel_Fly Lessons

De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

Dem do me this thing for old park Enugu nah once I wise ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜‚

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
De_United_Stand ๐Ÿ›ก๏ธโšฝ๏ธ5 ไธชๆœˆๅ‰

I swr I go swap phone dem tell me say I go boost the batter make e on las las my money I no see my old phone I no see the new phone nah scrap werey no gree on ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜น

Aps xch ็š„ๅคดๅƒ
Aps xch5 ไธชๆœˆๅ‰

The guy na mumu okayy

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

Original one

KOZAR๐ŸŸก ็š„ๅคดๅƒ
KOZAR๐ŸŸก5 ไธชๆœˆๅ‰

Around 2016 me and my gee went to buy phone at ringroad. New phones oh, we priced Gionee phones but when we reach house na GCENT we see for inside GIONEE phone box ๐Ÿ—ƒ๏ธ. And we actually opened it there but we didnโ€™t know when and how they removed the original phones inside.

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

They swapped it ๐Ÿ˜‚. Once they test and give you to confirm, donโ€™t give them back. If you do, they will swap with fufu

KOZAR๐ŸŸก ็š„ๅคดๅƒ
KOZAR๐ŸŸก5 ไธชๆœˆๅ‰

Thatโ€™s actually what happened we saved that mi eh for about 3-5 months back then. I think it was 15K we bought the phones. Our hard earned money. We called them number in receipt ๐Ÿงพ it turns out to be fake. We entered back and we consent locate the shop, we never expected it.

KOZAR๐ŸŸก ็š„ๅคดๅƒ
KOZAR๐ŸŸก5 ไธชๆœˆๅ‰

@Lexybabs Why?

Rewind Reels ็š„ๅคดๅƒ
Rewind Reels5 ไธชๆœˆๅ‰

@HustlemanNola @Lexybabs Lmao. e say why.

KOZAR๐ŸŸก ็š„ๅคดๅƒ
KOZAR๐ŸŸก5 ไธชๆœˆๅ‰

@HustlemanNola @Lexybabs But I need to know na? He puts someone else pic on his profile and with some kind of weird name. I really need to know

Chukwu Emika ๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Chukwu Emika ๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…5 ไธชๆœˆๅ‰

What annoyed me is that I waited for it to finish while knowing it was nonsense

Emmanuel Ifeanyi ็š„ๅคดๅƒ
Emmanuel Ifeanyi5 ไธชๆœˆๅ‰

Na so I take buy XS Max from Lebanese man๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ I buy am 70k when them dey sell the phone about 400k๐Ÿคฃ That same night I say make I take selfie, My face be like person wey dey mortuary for the picture๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Uncle Joseph ็š„ๅคดๅƒ
Uncle Joseph5 ไธชๆœˆๅ‰

@dipohub No way they did this without juju

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@dipohub Na greed, no be juju

Koin Lover ็š„ๅคดๅƒ
Koin Lover5 ไธชๆœˆๅ‰

You'll think it's a joke till it happens to you. Mine was in st Michaels Aba, Abia state.

Adejare Adewale ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ ็š„ๅคดๅƒ
Adejare Adewale ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ5 ไธชๆœˆๅ‰

I just dey vex as I dey watch am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

เฅ ็š„ๅคดๅƒ
เฅ5 ไธชๆœˆๅ‰

If this thing never do you for real life you go think say nah contentโ€ฆ.them run me this thing for computer villageโ€ฆ I carry me and my brother say I wan buy Nokia C300 that year๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โ€ฆ.money o,phone o I no see carry come back

Niski the FIFA Vet ็š„ๅคดๅƒ
Niski the FIFA Vet5 ไธชๆœˆๅ‰

I swear i don experience this thingโ€ฆbut i later caught the guy after a week

HE WHO DRINKS ็š„ๅคดๅƒ
HE WHO DRINKS5 ไธชๆœˆๅ‰

@Alpha_Yom The way he says โ€œOKAYโ€ Dey vex me

KING DAVID BET ็š„ๅคดๅƒ
KING DAVID BET5 ไธชๆœˆๅ‰

Na why I no Dey listen to all those road side guys for market ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Lexybabs ็š„ๅคดๅƒ
Lexybabs5 ไธชๆœˆๅ‰

@Davidspredict Make you no go see signs and wonders

ORI ADE ๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
ORI ADE ๐Ÿ‘‘5 ไธชๆœˆๅ‰

Bro no dey gree hear word, ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Val ็š„ๅคดๅƒ
Val5 ไธชๆœˆๅ‰

Na who get 50k for account, e go work on

SEPTEMBER ็š„ๅคดๅƒ
SEPTEMBER5 ไธชๆœˆๅ‰

This one na true life story, okay?๐Ÿ˜‚

Martins ๐Ÿพ ็š„ๅคดๅƒ
Martins ๐Ÿพ5 ไธชๆœˆๅ‰

For West minister dem run me this skit 2020 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ฉ I wan ment for road..

Vanessa illingworth ๐Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
Vanessa illingworth ๐Ÿ5 ไธชๆœˆๅ‰

This na better content with better useful informationโ€ฆ..

Zayn Africa ็š„ๅคดๅƒ
Zayn Africa5 ไธชๆœˆๅ‰

Na this technique 9ja boys dey use scam Oyinbo people ๐Ÿ˜†

MOSแปŒBALรJร‰ ็š„ๅคดๅƒ
MOSแปŒBALรJร‰5 ไธชๆœˆๅ‰

I donโ€™t know if na the content mumu or the people inside the content

CallmeOla ็š„ๅคดๅƒ
CallmeOla5 ไธชๆœˆๅ‰

Na God safe me for this kain thing one day o... thank Goodness say my brain pick up

CHUKWUBUIKEM โœŠ๐Ÿซถ๐Ÿปโค๏ธ๐Ÿ’™โค๏ธ๐Ÿ’™ ็š„ๅคดๅƒ
CHUKWUBUIKEM โœŠ๐Ÿซถ๐Ÿปโค๏ธ๐Ÿ’™โค๏ธ๐Ÿ’™5 ไธชๆœˆๅ‰

West minister , computer village and alaba that year na fufu dem go give you

J O B I A A ็š„ๅคดๅƒ
J O B I A A5 ไธชๆœˆๅ‰

Na true life story be this o

Alhaji Cosmo ็š„ๅคดๅƒ
Alhaji Cosmo5 ไธชๆœˆๅ‰

The guy na Mumu okayyy

TeachingPriest ็š„ๅคดๅƒ
TeachingPriest5 ไธชๆœˆๅ‰

Classic computer village tricks. You will think computer village is one mile long not know its the corners, tricks and your greed overwhelmingly blinded your reasoning

Kush Alabi ๐“ƒตโ„ข ็š„ๅคดๅƒ
Kush Alabi ๐“ƒตโ„ข5 ไธชๆœˆๅ‰

Na like this the terrorist APC government dey run Nigeriaโ€ฆ. Renewed hope scam

HAIER๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜‚ ็š„ๅคดๅƒ
HAIER๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜‚5 ไธชๆœˆๅ‰

Okkkay! ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก this boy dey vex me

Foxy ็š„ๅคดๅƒ
Foxy5 ไธชๆœˆๅ‰

Omo this phone swap thing never go away for market at all.

ColourMeGreatness ็š„ๅคดๅƒ
ColourMeGreatness5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜† heart go dey beat wetin no good

IVAN ็š„ๅคดๅƒ
IVAN5 ไธชๆœˆๅ‰

This my school Funai ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

๐“ฃ๐“ฎ๐“ฎ๐“ด๐“ช๐”‚๐Ÿงฌ ็š„ๅคดๅƒ
๐“ฃ๐“ฎ๐“ฎ๐“ด๐“ช๐”‚๐Ÿงฌ5 ไธชๆœˆๅ‰

Omo... See update

Peaceful Tout ๐Ÿ’™ ็š„ๅคดๅƒ
Peaceful Tout ๐Ÿ’™5 ไธชๆœˆๅ‰

computer village movie๐Ÿ˜‚

Nimi West ็š„ๅคดๅƒ
Nimi West5 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Infectious ๐Ÿ’Š ็š„ๅคดๅƒ
Infectious ๐Ÿ’Š5 ไธชๆœˆๅ‰

I just the see e don happen to me full for comment session Una mumu for this country oh No wonder una allow tinubu become president

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘