Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one self no get time too😂
37 Kommentare

Asap movement, no sulgoddor

No time brr

How the fuck did he choose to talk to this one over that first girl. Fine black girl with better hight

He choose the wrong gurl chopped on top

If he had switched to her other friend, you would have seen the jealousy that would have come from her.

@dfwgrandpa The guy is actually foolish. Who him think say e be 🤣

@dfwgrandpa Who Dey respect people time

E suppose follow the fine black girl…her mind for det

Ahead ahead Steady movement, no go slow

“Who you think say you be ?”😹😹

Why e dey feel entitled ontop stranger e just meet???

😂😂😂😂😂

I like the way guys are shifting real quick

that one wan dey copy her friend 😂. She even surprise say Dem approach her instead make she maintain she no wan disappoint her friend 😂

The first girl is a beauty

No time!! 😂😂

The two girls sef nah rubbish 😂

Perfect. Once you're not giving it.. I move

@_Somtochi Omo low self esteem go don dey disturb her now 😂😂

Gbam! No dey pressure my life.

that was qwikkkk 😩

This one wey talk like person wey hold eggs🥚 for cheek. Come resemble ozuor join 😜

The first girl had great energy, she was better looking.

Time no dey

@omeizaoni The guy self na Mumu . Him leave beauty go follow beast .

She’ll not recover from it . 😂

Sharply and anybody wey fuck up replace am Sharp sharp.

That’s how Alpha man moves . Appreciate it 🫱🏾🫲🏽

Werey left the fine black melanin gurl to talk to that ugly gurl😭

@rayrayxyz The guy sef fvck up How can you leave that first one for this

😭😂😂

why did he move to the second one?

Her tall friend looks better sha

Lmao, why you sef pick the ugly one? 😂

This one self dey 👌

These days with the stress some men dey go through. If you do like say you wan stress them , dem don move on , make dem solve the problem wey dem get first before dem add another one , because some of these girls no deh bring anything but Towtow

Why always the ugly ones bro 😅😅
Ähnliche Videos
Lowkey, Ghana get hard dancers oo. This be too mad, no lie. 😂 😂🔥
Wofaase👿
112,050 Aufrufe • vor 1 Jahr
