Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one too na content or skit ? 😒🤔
299,316 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

She's advertising. She knows what she's doing 😂

Wow

it gives her views so apparently “content”

@eightyfiveszn Alright

U no go allow her sell market

Okay na

she still dey make skit ni i think say she don stop

Ohh okay

I no no why I hate this girl.. this things wey she dey do dey vex me.. madam no be all men dey see you.. the do as if she is beautiful for all men eyes.. rn dey vex me say last last man wey suffer go come settle down with this moron ☹️

The next generation banter go too sweet No be your mama video be this ?

Omo, I no even dey understand this girl Fr 😂

So nobody fit catch this girl for me chai😂

I seriously feel that before thos girl came to lagos she lived a decent lifestyle, but she's now cut up in the lekki girls lifestyle.

Lol this one oil no work again 😂

Since it pays her

Me honestly grabbing my oil 🙂

Make she just open onlyfans

She dey always do rubbish 😭

Since she has this thought. I won't be surprised if she starts an OF.

But you posted her and pinned it

Na una Dey watch am na.

😂

You get better plan

Omo she no joke oo 🤣🤣

Abii

Little OS

This babe lol

Broo this lady package ohhh She's so underrated ohh

content .. na her nau 😂

Okay 😂

Anyone you call it, as far as it getting engagement and is making her money 💰 lobatan

Na normal thing for +234 girls nahh, she's a whore and she's displaying her wares No too counter am

Phoebe used to be gentle girl that I know , but how she moved from this to that is a case study

Let her have her fun, once she commit she's committed

Lol Red oil de 🆗

anyone you call am

Okay

You suppose off cloth finish

She’s now a sacrifice lol 😂 Shebi you wan catch am oya catch am

@Inno_Basil You care

@Olamilekanb6 Of she want make dem use her, she knows what to do😂 go the fvckin n@de joor😂

Person dey sell her hustle you dey ask question....she know her target audience
