Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one too na content? ๐
49 Kommentare

Lol brotherly no fit focus again

๐๐๐

Bursty content

Omo! Nawa for our people o โน๏ธ

@Badgurl_Bella01 What is that ๐

@Badgurl_Bella01 ๐ฅ

But they got U to watch it

Itโs a win win for them โน๏ธ

Omu lor far oooo

Is the guy a Corper? His trouser looks like an NYSC uniform

I donโt even know for him

I donโt even understand

No shame again on this internet space โน๏ธ

I like the content sha ๐ญ

Na dia dem Dey see you ๐ญ๐

Omor See person Mama

Omoh which kind thing be this ๐

See as the werey Dey run with her bursty flat tire ๐ฅน๐

which kain content be this ?

I jux weak๐คฆ

Them just Dey do rubbish

Na rubbish content full internet this days ๐คฆ

Nah baggy bra this one go dey wear

I know say your own go different ๐ฅน๐ฅน๐๐

๐ญ๐คฃ

Omo this one dun pass content

I tire for these people โน๏ธ๐คฆ

omooo, wetin be that breast???

This one don pass brezz ๐คง

Reason why I donโt like entering that TikTok

Our people are taking this content creation go far to another level ๐คง imagine uploading this as content โน๏ธ๐คฆ

Na everything be content now o

I tire o

Na my spec be dis

Ha

God really created oo

This one massive o

This people should know where to draw line abeg

Everybody is a content creator ๐ญ๐น

Wetin be this

bro

Celebrations after celebrations๐ซ

Itโs called scattered content

Government should ban content creators o

I love it big, like big big things ni mo like ๐

Damn ๐๐

@OtunbaSebotimo Whatโs this๐๐

Wetyn be this ????

@Ikopima09 Bus driver riding a mountain bike!
