Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one too na lesbian ? 😭🤦‍♂️

27,595 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля B.Verse
B.Verse1 месяц назад

Ah make God forgive me oh see as person be self 🤢😂

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 месяц назад

Yall should watch full video here

Фото профиля Nifemi🐹
Nifemi🐹1 месяц назад

As man no gree toast her, she turn lesbian😂

Фото профиля Aquila
Aquila1 месяц назад

Make una stop post these people, you all are giving them platform

Фото профиля Adex Şammy
Adex Şammy1 месяц назад

No na u dey reason ham

Фото профиля ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭1 месяц назад

Na God go take her for me shaa 😒

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 месяц назад

Why nau 😂

Фото профиля ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭1 месяц назад

Girls wey man like me suppose dey handle na en this mumu dey handle 🥹😒

Фото профиля Bossvick 💎
Bossvick 💎1 месяц назад

If I catch those lesbians na better flogging go fit them aswear

Фото профиля AB-22
AB-221 месяц назад

The girl plus the two guys and you wey post this video God suppose take all of una

Фото профиля Mercedes
Mercedes1 месяц назад

Omo see wig 🥹

Фото профиля Nasty Tequila 🥃
Nasty Tequila 🥃1 месяц назад

People life dey spoil una dey drag Davido and wizkid you sabi sing pass Omo!!

Фото профиля Chidozirim
Chidozirim1 месяц назад

Ones man no gree look their side, them go de find gehs

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶1 месяц назад

😂😂😂💔

Фото профиля Old Tycoon
Old Tycoon1 месяц назад

Who be this black mamba na

Фото профиля Pwagwadi Joseph
Pwagwadi Joseph1 месяц назад

Wahalla 😅

Фото профиля Cruise&Vibe
Cruise&Vibe1 месяц назад

I can't imagine the kind how bad her family will be feeling while watching this.

Фото профиля £||eon~09
£||eon~091 месяц назад

From turned on to Juiced up....

Фото профиля eze micheal
eze micheal1 месяц назад

omo 😯😯😯😯😯

Фото профиля 🇳🇬Oba china🇨🇳
🇳🇬Oba china🇨🇳1 месяц назад

Why the guy resemble Dami foreign

Фото профиля future savage
future savage1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля David Moses
David Moses1 месяц назад

Dem just wan feel among😂😂

Фото профиля blog x
blog x1 месяц назад

This on nah Satan

Фото профиля DMA
DMA1 месяц назад

Weti she come be again 😂

Фото профиля Addvalue ♠️
Addvalue ♠️1 месяц назад

Lori scissors! 😹😂

Фото профиля Adewale 🤍✨
Adewale 🤍✨1 месяц назад

Ahh

Фото профиля BITSTAR⭐
BITSTAR⭐1 месяц назад

Life is full of drama, what we see today will be different from tomorrow, ladies just turn the world differently nowadays

Фото профиля Pinky Vady
Pinky Vady1 месяц назад

God abeg Which generation I follow come self 😭💔

Фото профиля Rina🌹
Rina🌹1 месяц назад

Wetin dem dey gain from lesbian

Фото профиля Olumisparrow
Olumisparrow1 месяц назад

Na cos boy break her heart But she never ready

Фото профиля 𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥
𝕍𝕚𝕔𝕤𝕠𝕟𝕙𝕒𝕞 🐦‍🔥1 месяц назад

Wood thia irritates me

Фото профиля Malachy
Malachy1 месяц назад

First person in my generation to see a lesbian that actually fits in that lesbian category 👏🏻 Heaven knows I'm not angry about it 🤞🏻😁

Фото профиля Bobby spendo
Bobby spendo1 месяц назад

This one life don spoil

Похожие видео