Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This one too na talent oo 😂😂
196,508 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

At least if this one bills you, you’ll gladly give her cause she’ll entertain you

Abakiliki Micheal Jackson

Haaa I sabi this gal na for my street she the leave ,this one sef small 🤣🤣🤣🤣 the gal na Werey

This is earthworm you add dangote salt

Shey Michael Jackson don reincarnate😭😂

Na doggy go still end am. 💔🤤😂

Na because say you think say that thing wey she just do like say no be anything easy like that 😂😂😂😂Na knee and back Dey work at the same time😂😂😂

Walai I first think say na Colos

If she's not wearing that Gown, her moves are very smooth.

Talent no Dey finish for this country 😂

Talent of madness 😂

Person don Dey enter street, una say na talent. Person wey una go hold before e cr@ze finally

What the hell is she doing

She enter inside spirit 😂😂😂

@swiit_dara why una resemble? 😂 😭

This one na indigo flag 😆

Maybe hidden talent

What’s the use of the first move? Make she go learn tailor She don waste my data

Na Ai be this 😭

@Grok is she okay?

Wetin we go call this talent 😂 @grok

Afroconfusion

Wetin we go call this one now?

She's actually a great dancer. You can criticize the outfit, not the moves.

Wetin be this 😂

You sure say this one Dey okay so.

make una hold her o

With the wrong outfit🙆🏻♀️

Abeg help me pass that cord make I wipe am for neck

I shouted “ahh my back” 😹

Play dey everybody ein eye top for the country inside

No be talent….. Na me dey do her..

After eating hot Eba and Ogbono

Wrong outfit for this

How this video fit reach Cartoon guy 😂
