Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This part can’t be real 😭.
52 Yorum

Unfortunately babes will really get you acting dumb like this

Real o

Blaq is a Savage. 😩😩🤣🙆🏽♂️

effortlessly savage 😭

OD turn mathematician dey divide x by 40 Dey find y untop opeuh… shame wear me cloth

You no real 😂

I swear he Dey pa me 😂

Omo OD sef ehnn😭💀💀💀

Him never Dey that kain position before 😭

40 days and 40 nights 😂

You Dey kneel me 😭

chisus guyy

Goes far

🤣🤣🤣😅I've always known that OD was a pvssy ass nigga . He was here on twitter dragging Blaq everyday . And when he saw Blaq ,he turned to mama Ejima. Gangster come dey spit like woman wey get belle

Odumodu na cuck guy😭😭. Ee Dey Dey hard as he Dey ask that question

He cap for dat side sha. 40 upwards ke na so Blaq like sex reach

Who is this guyyy😭

@oscar_im7 God he wan sabi count take imagine the styles😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Chaii, OD heart go just make gbim as he hear that 40 upwards 😭

🤣🤣🤣 Blaqbones is funny asf

Well, follow me. I tweet about music a whole lot.

Paste person love 40 upwards 😅

I thought OD is married so which babe again ?

Married ??

I thought they said he has wife and kids?😭

@KOJOdey4u i think he has a child but he’s not married

@KOJOdey4u Oh

@Odumodublvck_ your girlfriend emi ni baby e! Deal with that shit! You are with a fucking manipulator. Says a lot about your inexperience with women. Na now e make sense, even the vixen for ACL vid carry like the babe and na she dey control you dey move you around like bin 😭

sex over love my guy...

Yes 40 upwards 😂

I swear it took me out too😂😂😂

Legit bro.

Sex over Love 😭

I’m not surprised Odumo is that stupid, he’s always moving funny

Brr I go like see this girl walai

I pause am listen to this one again😭😂

I gats rewind like 5 times to confirm watin I been Dey hear

10-15 times? 40 upward😭😭😭

Why you go even ask your follow guy how many times him knack your babe? OD na real ode. Only one time sef I don give the babe red card. Nothing concern me and the guy.

Emeka don traumatize OD wetin no nice, what the heck are this weird question from a grown ass man ffs😭😭😭

The p really funny and i actually believe blaq cause OD Dey always yarn like person wey fit actually ask this kind p😂

I no go watch am finish ke 😂 Omo OD na simp , blaq no gree oseni wan whyn am with old man wey dey him village , blaq say him no dey hear anything dem must finish the case for court

E dey always dey painful when senior man Jonze.

E Dey painful you no lie

“It’s sex over love, you know my whole P” that talk too real 😭😂

Na that 40 upwards pain OD

How did rufai oseni keep a straight face through out the interview I've laugh out my ass

E Dey muzz me too

40 upwards OD see the toto him no fit believe him eyes

Odumodu is a finished guy 😂😂😂 that means say dude chat even get a woman with that his exposure and big ranging online. Blaqbone na you do him that one 👍

From this story, Odumo is giving small dick energy!!

@Odumodublvck_ 😂 Type shit
