Loading video...
Video Failed to Load
This pastor don cast finish o 😭😂💔
292,402 views • 1 year ago •via X (Twitter)
9 Comments

Yes na, he lied on the Pulpit concerning Fire Arm, the one that pained me was him saying Case Close...like how? Pastor Adefarasin the Case never even start self, Nigerian Police never invite you for questioning, DSS never invite you for questioning to write statements and at the same time show them what you were driving with on the Content Creator's video that you acclaimed is not a Fire Arm. If not, na Fire Arm, your Altar Gaslighting no go work on every Nigerians outside that your Altar.

He don cast man of God

E don cast e don cast, e don cast

Na those people wey Dey clap hands Dey ves me pass😩

Why don’t you simply tell us what you are holding shikinah!

Like, he didn’t even tender an apology at allllll Even if he wants to lie, he should even say He’s sorry about what happened and how it looked like.. These Men no even rate Nigerians at all! They get on that high horse and forget who put them there! Even the other pastor wey make pikin hand long join the hand follow Dey talk say e go arrest person! Nawa ooo! God help us oo

He’s no Jesus so free the pastor

Man of Gid no be saints and no be Angels them be ooooo If you wan go church ⛪ dey go, if na mosque 🕌 feel free 😉 Which ever way u wan follow abeg Go Just make sure you go with your brain 🧠 😉 🙂 no go drop ur brain for house

I personally expected him to come on stage with the said firearm to clearly state it
Related Videos
Sensitive content
Portable don buy market, dem finish am for this live 😭😂💔
Oyindamola🙄
123,347 views • 10 months ago
Sensitive content
This werey don go b0mb DJ Cuppy o chai 😭😂💔
Oyindamola🙄
175,107 views • 7 months ago
