Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This pastor format and update don reach got paid hand ๐๐๐พโโ๏ธ
74,314 Aufrufe โข vor 4 Tagen โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

At first I wasnโt feeling it until the guy open mouth sing . God forgive me ๐

Even me God call I Dey fear to start because una go get am wrong ๐

So no one could squeeze those chubby cheeks and knock his head? Nice jeans tho.

@dspkemo Naso I see one of my secondary school mate turn pastor I just dea laugh ๐

Naija with tactics

Iโm feeling Gods presence watching it

"Let it show that I meh-meh yo" ๐โโ๏ธ

Nevertheless I still believe in prayers ๐

Got paid is staying paid ๐

Whichi is give me substance? If itโs not the church setting, itโll be like someone wanting to buy KPO.

E don too much

The rate at which young pastors Dey emerge ehn. Their own set of pastors go bad gan

See as women full the church guy ๐๐๐๐๐,na Dem dey fall for this scams na ๐ญ ๐ญ

whi be this got paid sef

Na the pastor them children be this

Na prayer them Dey use get visa ?

How youth don enter the hustle with them

Nawa ooo

No be when e reach my turn to open church una go wan form over wise

Omo all of una go go hell fire๐

Foolish Christians everywhere

Yahoo no dey pay again

So una dey quarrel good now to answer?๐ nothing god no go see for Church hand.

Omo all these guys dey cash out o

BRo they are just too many , glad they ar even exposed slowly . Nigerians would wake up

๐๐

Make e reach me

Nan efcc cause all this things

๐

Our mumu no too much for this country

Heโs not a pastor
