Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This pastor format and update don reach got paid hand 😂🙆🏾‍♂️

74,314 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля orange foods
orange foods3 дней назад

At first I wasn’t feeling it until the guy open mouth sing . God forgive me 💗

Фото профиля Ayiziah Ita
Ayiziah Ita3 дней назад

Even me God call I Dey fear to start because una go get am wrong 🙄

Фото профиля EL-MAVERICK GABACEE ⚓️
EL-MAVERICK GABACEE ⚓️3 дней назад

So no one could squeeze those chubby cheeks and knock his head? Nice jeans tho.

Фото профиля Realaz technologies 
Realaz technologies 3 дней назад

@dspkemo Naso I see one of my secondary school mate turn pastor I just dea laugh 😂

Фото профиля h.i.m
h.i.m3 дней назад

Naija with tactics

Фото профиля God Leads
God Leads3 дней назад

I’m feeling Gods presence watching it

Фото профиля Simply Fyne
Simply Fyne3 дней назад

"Let it show that I meh-meh yo" 🙆‍♀️

Фото профиля David
David3 дней назад

Nevertheless I still believe in prayers 🛐

Фото профиля Israel Gold
Israel Gold3 дней назад

Got paid is staying paid 😄

Фото профиля afrovick
afrovick3 дней назад

Whichi is give me substance? If it’s not the church setting, it’ll be like someone wanting to buy KPO.

Фото профиля ︎ًLevi
︎ًLevi4 дней назад

E don too much

Фото профиля Dough Right Now!
Dough Right Now!4 дней назад

The rate at which young pastors Dey emerge ehn. Their own set of pastors go bad gan

Фото профиля Happy.org
Happy.org3 дней назад

See as women full the church guy 😂😂😂😂😂,na Dem dey fall for this scams na 😭 😭

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸4 дней назад

whi be this got paid sef

Фото профиля godswill tobore
godswill tobore3 дней назад

Na the pastor them children be this

Фото профиля Adewole 👑⚡️
Adewole 👑⚡️3 дней назад

Na prayer them Dey use get visa ?

Фото профиля godswill tobore
godswill tobore3 дней назад

How youth don enter the hustle with them

Фото профиля just emma😎
just emma😎4 дней назад

Nawa ooo

Фото профиля 𝕆-𝕆𝔹𝕀
𝕆-𝕆𝔹𝕀3 дней назад

No be when e reach my turn to open church una go wan form over wise

Фото профиля DON the Local Man🍷
DON the Local Man🍷4 дней назад

Omo all of una go go hell fire😂

Фото профиля wake💪
wake💪3 дней назад

Foolish Christians everywhere

Фото профиля The Wahala Times Satire
The Wahala Times Satire3 дней назад

Yahoo no dey pay again

Фото профиля ISU
ISU3 дней назад

So una dey quarrel good now to answer?😂 nothing god no go see for Church hand.

Фото профиля samson 🦠
samson 🦠3 дней назад

Omo all these guys dey cash out o

Фото профиля gemitarmy
gemitarmy3 дней назад

BRo they are just too many , glad they ar even exposed slowly . Nigerians would wake up

Фото профиля carter🌚
carter🌚4 дней назад

😂😂

Фото профиля Okorooooo™️
Okorooooo™️4 дней назад

Make e reach me

Фото профиля Zamart
Zamart3 дней назад

Nan efcc cause all this things

Фото профиля Viral Willy🥶
Viral Willy🥶4 дней назад

😂

Фото профиля Austin Okafor
Austin Okafor4 дней назад

Our mumu no too much for this country

Фото профиля People. and. Promise. Fc
People. and. Promise. Fc3 дней назад

He’s not a pastor

Похожие видео