正在加载视频...
视频加载失败
This pastor format and update don reach got paid hand 😂🙆🏾♂️
74,314 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

At first I wasn’t feeling it until the guy open mouth sing . God forgive me 💗

Even me God call I Dey fear to start because una go get am wrong 🙄

So no one could squeeze those chubby cheeks and knock his head? Nice jeans tho.

@dspkemo Naso I see one of my secondary school mate turn pastor I just dea laugh 😂

Naija with tactics

I’m feeling Gods presence watching it

"Let it show that I meh-meh yo" 🙆♀️

Nevertheless I still believe in prayers 🛐

Got paid is staying paid 😄

Whichi is give me substance? If it’s not the church setting, it’ll be like someone wanting to buy KPO.

E don too much

The rate at which young pastors Dey emerge ehn. Their own set of pastors go bad gan

See as women full the church guy 😂😂😂😂😂,na Dem dey fall for this scams na 😭 😭

whi be this got paid sef

Na the pastor them children be this

Na prayer them Dey use get visa ?

How youth don enter the hustle with them

Nawa ooo

No be when e reach my turn to open church una go wan form over wise

Omo all of una go go hell fire😂

Foolish Christians everywhere

Yahoo no dey pay again

So una dey quarrel good now to answer?😂 nothing god no go see for Church hand.

Omo all these guys dey cash out o

BRo they are just too many , glad they ar even exposed slowly . Nigerians would wake up

😂😂

Make e reach me

Nan efcc cause all this things

😂

Our mumu no too much for this country

He’s not a pastor
相关视频
Portable matter don reach alter, This pastor dey killl me 😂😂😂
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
32,695 次观看 • 5 个月前
