Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Portable na werey 😂😂😂
29,492 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

E dey sound like mosquitoes 🦟

You dey talk o 😂

🤣😭.. this guy no guide for head

😂😂

@Ayomichaelxx The guy dey miss kirikiri. He will soon go back 😄

Werey turn himself to trailer 😂

Better one 😂😂

Chicken go soon reply am 😂😂

Aje 😂😂

Lol so Ner una still dey post this kind things? Olohun mabati iya gbogbo yin je ni 😡….. I swear. I no go talk sha. But Ner God punish una papa una mama and all of una wey dey post dis nonsense. And una dey call unaself Olamide’s fans Abi? Onkr!

Werey Olorin 😂

Alagbako 🤣

Werey ti understand trailer dangote pa

He dey sound like mosquito😀😂

Watin this one Dey do now for God sake 😂😂😂😂😂

you and the guy she tells you not to worry about 😂😂😂

New age FELA 😭😂

With him shackles wey be like Chain

Weyrey no wan gree for Baddo 😂

He no well oloun

Na zoo this bross suppose deh 😀

If anything do Baddo na portable and salo 😭😂😂

Person wey suppose dey Rehab 😒

Shey baddo crry iron fr body like Werey

Full time werey 💔

I too like this portable 😂😂😂

I go lie for you ?

I swear Portable na case

Lol

I thought he said he called him his brother
