Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This Portable na werey ๐๐๐
29,492 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

E dey sound like mosquitoes ๐ฆ

You dey talk o ๐

๐คฃ๐ญ.. this guy no guide for head

๐๐

@Ayomichaelxx The guy dey miss kirikiri. He will soon go back ๐

Werey turn himself to trailer ๐

Better one ๐๐

Chicken go soon reply am ๐๐

Aje ๐๐

Lol so Ner una still dey post this kind things? Olohun mabati iya gbogbo yin je ni ๐กโฆ.. I swear. I no go talk sha. But Ner God punish una papa una mama and all of una wey dey post dis nonsense. And una dey call unaself Olamideโs fans Abi? Onkr!

Werey Olorin ๐

Alagbako ๐คฃ

Werey ti understand trailer dangote pa

He dey sound like mosquito๐๐

Watin this one Dey do now for God sake ๐๐๐๐๐

you and the guy she tells you not to worry about ๐๐๐

New age FELA ๐ญ๐

With him shackles wey be like Chain

Weyrey no wan gree for Baddo ๐

He no well oloun

Na zoo this bross suppose deh ๐

If anything do Baddo na portable and salo ๐ญ๐๐

Person wey suppose dey Rehab ๐

Shey baddo crry iron fr body like Werey

Full time werey ๐

I too like this portable ๐๐๐

I go lie for you ?

I swear Portable na case

Lol

I thought he said he called him his brother
