Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Portable na werey 😂😂😂

29,492 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 30

Фото профиля Fikky ⚈
Fikky ⚈6 месяцев назад

E dey sound like mosquitoes 🦟

Фото профиля AYANFE
AYANFE6 месяцев назад

You dey talk o 😂

Фото профиля O L A
O L A6 месяцев назад

🤣😭.. this guy no guide for head

Фото профиля AYANFE
AYANFE6 месяцев назад

😂😂

Фото профиля 𝑮𝒓𝒂𝒚𝒛𝒆
𝑮𝒓𝒂𝒚𝒛𝒆6 месяцев назад

@Ayomichaelxx The guy dey miss kirikiri. He will soon go back 😄

Фото профиля Dunamis Art, Craft and wall doctor
Dunamis Art, Craft and wall doctor6 месяцев назад

Werey turn himself to trailer 😂

Фото профиля AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺6 месяцев назад

Better one 😂😂

Фото профиля AYANFE
AYANFE6 месяцев назад

Chicken go soon reply am 😂😂

Фото профиля AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺6 месяцев назад

Aje 😂😂

Фото профиля commonwealth
commonwealth6 месяцев назад

Lol so Ner una still dey post this kind things? Olohun mabati iya gbogbo yin je ni 😡….. I swear. I no go talk sha. But Ner God punish una papa una mama and all of una wey dey post dis nonsense. And una dey call unaself Olamide’s fans Abi? Onkr!

Фото профиля Destiny 💛💙 🐐
Destiny 💛💙 🐐6 месяцев назад

Werey Olorin 😂

Фото профиля 𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.
𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.6 месяцев назад

Alagbako 🤣

Фото профиля Sonofthesoil
Sonofthesoil6 месяцев назад

Werey ti understand trailer dangote pa

Фото профиля BLACKWOLF OF LAGOS 🐺
BLACKWOLF OF LAGOS 🐺6 месяцев назад

He dey sound like mosquito😀😂

Фото профиля Man_of_God__Jowiz
Man_of_God__Jowiz6 месяцев назад

Watin this one Dey do now for God sake 😂😂😂😂😂

Фото профиля -
-6 месяцев назад

you and the guy she tells you not to worry about 😂😂😂

Фото профиля Temi
Temi6 месяцев назад

New age FELA 😭😂

Фото профиля Felix A. Adeola
Felix A. Adeola6 месяцев назад

With him shackles wey be like Chain

Фото профиля OWOLABI 💵
OWOLABI 💵6 месяцев назад

Weyrey no wan gree for Baddo 😂

Фото профиля Teesignature Data/Jewelries plug
Teesignature Data/Jewelries plug6 месяцев назад

He no well oloun

Фото профиля Eazi Spally
Eazi Spally6 месяцев назад

Na zoo this bross suppose deh 😀

Фото профиля I'm that guy 😎
I'm that guy 😎6 месяцев назад

If anything do Baddo na portable and salo 😭😂😂

Фото профиля Holamighty
Holamighty6 месяцев назад

Person wey suppose dey Rehab 😒

Фото профиля Etz kaybeestar
Etz kaybeestar6 месяцев назад

Shey baddo crry iron fr body like Werey

Фото профиля ME-AMAROYAL
ME-AMAROYAL6 месяцев назад

Full time werey 💔

Фото профиля Precious Grant
Precious Grant6 месяцев назад

I too like this portable 😂😂😂

Фото профиля MOSABI
MOSABI6 месяцев назад

I go lie for you ?

Фото профиля FootballSkills
FootballSkills6 месяцев назад

I swear Portable na case

Фото профиля Yen Yen
Yen Yen6 месяцев назад

Lol

Фото профиля (fan)TreyJR
(fan)TreyJR6 месяцев назад

I thought he said he called him his brother

Похожие видео