正在加载视频...

视频加载失败

This Portable na werey 😂😂😂

29,492 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

30 条评论

Fikky ⚈ 的头像
Fikky ⚈6 个月前

E dey sound like mosquitoes 🦟

AYANFE 的头像
AYANFE6 个月前

You dey talk o 😂

O L A 的头像
O L A6 个月前

🤣😭.. this guy no guide for head

AYANFE 的头像
AYANFE6 个月前

😂😂

𝑮𝒓𝒂𝒚𝒛𝒆 的头像
𝑮𝒓𝒂𝒚𝒛𝒆6 个月前

@Ayomichaelxx The guy dey miss kirikiri. He will soon go back 😄

Dunamis Art, Craft and wall doctor 的头像
Dunamis Art, Craft and wall doctor6 个月前

Werey turn himself to trailer 😂

AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺 的头像
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺6 个月前

Better one 😂😂

AYANFE 的头像
AYANFE6 个月前

Chicken go soon reply am 😂😂

AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺 的头像
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺6 个月前

Aje 😂😂

commonwealth 的头像
commonwealth6 个月前

Lol so Ner una still dey post this kind things? Olohun mabati iya gbogbo yin je ni 😡….. I swear. I no go talk sha. But Ner God punish una papa una mama and all of una wey dey post dis nonsense. And una dey call unaself Olamide’s fans Abi? Onkr!

Destiny 💛💙 🐐 的头像
Destiny 💛💙 🐐6 个月前

Werey Olorin 😂

𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ. 的头像
𝓞𝗹𝗮𝗿𝗶𝗰𝗸𝘆 ✎ᝰ.6 个月前

Alagbako 🤣

Sonofthesoil 的头像
Sonofthesoil6 个月前

Werey ti understand trailer dangote pa

BLACKWOLF OF LAGOS 🐺 的头像
BLACKWOLF OF LAGOS 🐺6 个月前

He dey sound like mosquito😀😂

Man_of_God__Jowiz 的头像
Man_of_God__Jowiz6 个月前

Watin this one Dey do now for God sake 😂😂😂😂😂

- 的头像
-6 个月前

you and the guy she tells you not to worry about 😂😂😂

Temi 的头像
Temi6 个月前

New age FELA 😭😂

Felix A. Adeola 的头像
Felix A. Adeola6 个月前

With him shackles wey be like Chain

OWOLABI 💵 的头像
OWOLABI 💵6 个月前

Weyrey no wan gree for Baddo 😂

Teesignature Data/Jewelries plug 的头像
Teesignature Data/Jewelries plug6 个月前

He no well oloun

Eazi Spally 的头像
Eazi Spally6 个月前

Na zoo this bross suppose deh 😀

I'm that guy 😎 的头像
I'm that guy 😎6 个月前

If anything do Baddo na portable and salo 😭😂😂

Holamighty 的头像
Holamighty6 个月前

Person wey suppose dey Rehab 😒

Etz kaybeestar 的头像
Etz kaybeestar6 个月前

Shey baddo crry iron fr body like Werey

ME-AMAROYAL 的头像
ME-AMAROYAL6 个月前

Full time werey 💔

Precious Grant 的头像
Precious Grant6 个月前

I too like this portable 😂😂😂

MOSABI 的头像
MOSABI6 个月前

I go lie for you ?

FootballSkills 的头像
FootballSkills6 个月前

I swear Portable na case

Yen Yen 的头像
Yen Yen6 个月前

Lol

(fan)TreyJR 的头像
(fan)TreyJR6 个月前

I thought he said he called him his brother