正在加载视频...
视频加载失败
This prank is too expensive😭💔
11 条评论

korede1 年前
Make i no jam this kind of person, he na him keep the bag😭😭😂

Solar Heavy1 年前
the drop on this is wild

Stanley Tochukwu1 年前
This one is expensive. And it is also a very good lesson.

Ashandy1 年前
Which kind prank be this one, make nobody ever try this with me abeg, my heart is fragile it will just stop then you will have a mvrder case in your hands

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
😭😭😭

Biq Shaq 🦈1 年前
Nothin pain me pass person wey dey pass wey say “Na him keep am” 😂

Omotayo Solomon Ayodeji1 年前
He go explain taya no evidence

J A I Y É🍀1 年前
Which kind rough play be this one, make nobody ever try this with me abeg, I’m an elderly person abeg 😩😩

GHOST 🫥1 年前
“Na him keep the bag” Na at that moment baba realized say him life don spoil 😂😂

CALL_MI_TEEE.EM 💫1 年前
God I be innocent 😹😹😹😹, Omor the guy must pay oh 😂

MR.BAKER1 年前
🤣🤣
相关视频
2:20
Sensitive content
This prank is too expensive 😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
203,628 次观看 • 1 年前
