Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This prank is too expensive😭💔
107,445 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

koredevor 1 Jahr
Make i no jam this kind of person, he na him keep the bag😭😭😂

Solar Heavyvor 1 Jahr
the drop on this is wild

Stanley Tochukwuvor 1 Jahr
This one is expensive. And it is also a very good lesson.

Ashandyvor 1 Jahr
Which kind prank be this one, make nobody ever try this with me abeg, my heart is fragile it will just stop then you will have a mvrder case in your hands

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
😭😭😭

Biq Shaq 🦈vor 1 Jahr
Nothin pain me pass person wey dey pass wey say “Na him keep am” 😂

Omotayo Solomon Ayodejivor 1 Jahr
He go explain taya no evidence

J A I Y É🍀vor 1 Jahr
Which kind rough play be this one, make nobody ever try this with me abeg, I’m an elderly person abeg 😩😩

GHOST 🫥vor 1 Jahr
“Na him keep the bag” Na at that moment baba realized say him life don spoil 😂😂

CALL_MI_TEEE.EM 💫vor 1 Jahr
God I be innocent 😹😹😹😹, Omor the guy must pay oh 😂

MR.BAKERvor 1 Jahr
🤣🤣
Ähnliche Videos
2:20
Sensitive content
This prank is too expensive 😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
203,628 Aufrufe • vor 1 Jahr
