Loading video...
Video Failed to Load
This prank is too expensive😭💔
107,445 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

korede1 year ago
Make i no jam this kind of person, he na him keep the bag😭😭😂

Solar Heavy1 year ago
the drop on this is wild

Stanley Tochukwu1 year ago
This one is expensive. And it is also a very good lesson.

Ashandy1 year ago
Which kind prank be this one, make nobody ever try this with me abeg, my heart is fragile it will just stop then you will have a mvrder case in your hands

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
😭😭😭

Biq Shaq 🦈1 year ago
Nothin pain me pass person wey dey pass wey say “Na him keep am” 😂

Omotayo Solomon Ayodeji1 year ago
He go explain taya no evidence

J A I Y É🍀1 year ago
Which kind rough play be this one, make nobody ever try this with me abeg, I’m an elderly person abeg 😩😩

GHOST 🫥1 year ago
“Na him keep the bag” Na at that moment baba realized say him life don spoil 😂😂

CALL_MI_TEEE.EM 💫1 year ago
God I be innocent 😹😹😹😹, Omor the guy must pay oh 😂

MR.BAKER1 year ago
🤣🤣
Related Videos
2:20
Sensitive content
This prank is too expensive 😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
203,628 views • 1 year ago
