Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This prank is too expensive😭💔
107,445 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

korede1 yıl önce
Make i no jam this kind of person, he na him keep the bag😭😭😂

Solar Heavy1 yıl önce
the drop on this is wild

Stanley Tochukwu1 yıl önce
This one is expensive. And it is also a very good lesson.

Ashandy1 yıl önce
Which kind prank be this one, make nobody ever try this with me abeg, my heart is fragile it will just stop then you will have a mvrder case in your hands

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
😭😭😭

Biq Shaq 🦈1 yıl önce
Nothin pain me pass person wey dey pass wey say “Na him keep am” 😂

Omotayo Solomon Ayodeji1 yıl önce
He go explain taya no evidence

J A I Y É🍀1 yıl önce
Which kind rough play be this one, make nobody ever try this with me abeg, I’m an elderly person abeg 😩😩

GHOST 🫥1 yıl önce
“Na him keep the bag” Na at that moment baba realized say him life don spoil 😂😂

CALL_MI_TEEE.EM 💫1 yıl önce
God I be innocent 😹😹😹😹, Omor the guy must pay oh 😂

MR.BAKER1 yıl önce
🤣🤣
