Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
this prank is too funny 🤣🤣🤣🤣🤣😂
59,184 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
23 Yorum

The fact that people are laughing is actually pathetic 🫱🏿🫲🏾😒

😅that man run disclaimer ASAP, e say "na all of us dey"

Forget say na prank, I go fight the guy wey ask "E collect your phone" 😂😂😂😂

Bross na me and you dey, bross reply all of us dey 😂 No be only me and you

Abeg forget prank where this kind train Dey

Run oo 🤣🤣🤣🤣

This guy de tell am say him don run oooo 😂😂

Which kind prank be this Them later return the phone?

Lagos train fine like Berlin train like dis 🥴🥲

Stanley 😂

Where this train dey wey ppl full there like this

Nigeria get fine plane like this

That man still Dey ask if them don collect him phone 😂

😂😂😂😂😂

@alayebeejay

Atear o😂

😂😂

If na you, you go know am

🤣🤣🤣

Prank khe 😂

Heeiiii

Fake skit.

Staged
