Loading video...
Video Failed to Load
This prayer is very important ๐๐
166,251 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
36 Comments

Food dey underrated gan๐

Na wetin be give man life

Sometimes e go be like say dem dey press your neck for dream, na lie ooooo na ulcer wan kpai you so ๐๐๐๐

The biggest prayer ever Food and data then light for phone ๐คฆ

Only God know wetin she see wen she just come pray for us so like thisโฆ.. ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Iโm not sure a lot of people will really understand what this lady is saying tbh, no matter what is happening just pray you have money for food, just pray

Once you conquer hunger You've conquered 80% of your problems

Amen ๐ข

She is telling nothing but Truth ๐ญ I have stay for 1 week without eating food that has peppers All what I eat thought the week was bread and pure water for seven good days But no one knows..... I will come out from the house and smile even without any penny

God no even promise us Lamborghini, only food and shelter,,, may we never lack food in Jesus name

Look this one no be meme oo. Itโs reality. Just have money for food.

That prayer is necessary ooo

Omo sheyi vibez no reach u

Have you ever been in that stage that you begin to fall in love with people that are eating out of hunger and be praying God run am for you

Few nights ago, I woke up in the middle of the night thinking I needed to fight some demons. Omoooooo with Eba and soup everything was settled ๐๐๐๐๐

Hunger go make you reason life ehn

I don go buy medicine for fever before, everything like 10,500โฆ bro as I chop to take medicine, fever run oโฆ I dash that medicine out give person wey talk say e get feverโฆ

Who needs data ?

I need data

@Magical_Telecom send him data

She said the whole truth nah hunger be the next weapon dem wan use follow up Nigerians soon

If you have food u have really conquer ur problems

Food and data

@KanobaGabriel_ Money for food matter. Head go dey ache you for lecture hall, masa you dey hung ๐๐

Clap hand for Jesus

Amen cus na the exactly stage I dey right now

She right A research was don't And it was found that the greatest disruptor of mental health is hunger not lack of money, addiction to drugs or the fear of death

Amen ooo๐

Na why I dy go event wey them no invite me ๐๐ ๐ญ

Just pray make you no lack Garri, e get why

I know right ๐ซข

@grok how many people die of hunger per day and per year.

First prayer in my life๐ฅฐ๐๐

Money for food ooo We shall never go hungry ๐

Had to look at the video twice when I heard the voice cos too familiar and then i see its actually Precious๐

@xviddl download this for me
Related Videos
Sensitive content
this is very important
mansterzs
45,223 views โข 2 years ago
