正在加载视频...

视频加载失败

This problem dey happen among siblings too ? Who go seat for front don turn wahala like this 😂💔

30,866 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

📌 Radicalyouthman 的头像
📌 Radicalyouthman9 天前

This Igbo father is very stupid... Something that you should intervene and let the girl sit in the front and tell my guy to get to the back... You de bring camera as content creator? Anambra men and women, who stupid pass?

Banks Monday 的头像
Banks Monday9 天前

Who is that adult there?... If this isn't a skit or for show, just tell the younger one to respect the older one. Send him to the back seat, Finish.

CADOMATRIX 的头像
CADOMATRIX9 天前

Na for people wey their papa get car . We na " Ebuka dey come if u chop first"

Austn 的头像
Austn9 天前

Parents no even get say again💔, how the future go come be😉

Colin Morgan 的头像
Colin Morgan9 天前

Pikin wey I spend money send go expensive school go dey tear pigin like this?😂 Next team na government school you go find yourself

Dr. Mike 的头像
Dr. Mike9 天前

The father should've settled it well buy telling the jrn which is the boy to kindly obey his snr sister and move to the back seat. This is how disrespect starts in families, gradually it'll turn into stubbornness

Ola Marciano 💙❤️ 的头像
Ola Marciano 💙❤️9 天前

Igbo people will be using 5 months 3 months space for their children..Na why respect no dey.

Legacy Igboko 的头像
Legacy Igboko9 天前

At this his age they no de value their sisters, me wey no get sister only brothers de feel bad say I no get sister even one I no get my MoMA no born one female all na male, boy behave yourself or I go apply to take your sister 😀

Simmi Dollar 的头像
Simmi Dollar9 天前

Showing disrespect to his senior u are doing content Omo ehn we are finish ..children suppose see papa comport de boy no even respect him papa presence 😂

Oranminyan's Homeboy 的头像
Oranminyan's Homeboy9 天前

Front seat matter turn family meeting into WWE tryout 😂 one person just wan enter car, everybody else don become security.

O'Nene 的头像
O'Nene9 天前

Parents sef don turn content creators

King👑 的头像
King👑9 天前

My own problem is why is the girl blowing pidgin like this?😭😂

Miguel 的头像
Miguel9 天前

He Dey use masculinity 0ppressed his sister.

Chinedu Amadi 的头像
Chinedu Amadi9 天前

Omo the babe English Dey give me joy I love such sweet pidgin

ifetexglobal 的头像
ifetexglobal9 天前

My people, na everyday matter for this house. Person wey wash plate yesterday go use am as ticket. Next day, another person go say “na me pack the bag”. Wahala never finish.

6lackkhalid 的头像
6lackkhalid9 天前

E Dey happen too, no be only wife and mother

NYAMTIV A RAPHAEL 的头像
NYAMTIV A RAPHAEL9 天前

And in the end it's always the last born who gets to seat 🤣

SIMBA WEARS COLLECTIONS 的头像
SIMBA WEARS COLLECTIONS9 天前

As you can see, you are putting on short sleeve And i'm putting on long sleeve

AnaekweChikezie 的头像
AnaekweChikezie9 天前

People way go just trek go school until they have sense.

SIMBA WEARS COLLECTIONS 的头像
SIMBA WEARS COLLECTIONS9 天前

The girl na home and away seniority oh

Toyin Baks 的头像
Toyin Baks8 天前

She's so smart👌❤️

A.B.U.L.O 的头像
A.B.U.L.O9 天前

Yesoo

Dat_Irregular_EdoGuy 的头像
Dat_Irregular_EdoGuy9 天前

Na their business

Wealthyomas 的头像
Wealthyomas9 天前

The fight haz just began

ifetexglobal 的头像
ifetexglobal9 天前

E dey happen pass among siblings. First born go dey claim “I senior you”, last born go dey shout “I small, make una rest”. Front seat na war.

Adetunji Bola 的头像
Adetunji Bola9 天前

They're cousins ooo😀. The boy later sit for back sha

SIMBA WEARS COLLECTIONS 的头像
SIMBA WEARS COLLECTIONS9 天前

Na her papa go give her that parable

active prisca 的头像
active prisca9 天前

Na for who their papa get car, me and my siblings never struggled for this then. But thank God for life shar. I now drive a McLaren

Phoenix🎀 的头像
Phoenix🎀9 天前

Now that I think about it, I don’t get why we ever fought for the front seat

∆™ 的头像
∆™8 天前

Two of una go fess use bike go school una head go calm down

chef chi 👩‍🍳 的头像
chef chi 👩‍🍳8 天前

Very sweet and peaceful girl!

Ibrahim 💯❤️‍🩹 的头像
Ibrahim 💯❤️‍🩹9 天前

Them never matured,make them continue

ifetexglobal 的头像
ifetexglobal9 天前

The real problem na when mama say “make una no fight” then she still call the favorite child come front. That one pain pass the argument.

IB🌍 的头像
IB🌍9 天前

Below babies

相关视频