Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This punishment traumatized me
114,359 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
47 Yorum

🤡 Mommy we are your son😂, yeah that's me 20 years ago but you all would be wondering how I fined myself in this situation.

Say swear 😂

Dem no go try commit the offence again

Dem no born them well

I slept for over 10 hours after this punishment 😂

Your body go just weak

Lmaoooo I hate this punishment like mad

😂😂

Mr Dele my class teacher almost used this one me every week

😂 you go stubborn we'll be that

But I dey run am for gym now 😭

The way time just be ehn

What I can deduce from this video is that it is the second born that put his elder brother in trouble. That boy is E-bandit in making 😂

😂😂 I swear bro

Common go down 🤣🤣🤣

@Omoiyabiola_ My dad is a butcher not a military man He gave me punishment that are worst than this

@Omoiyabiola_ Blood of Christ. You go stubborn we'll be that o

@Omoiyabiola_ No be my fault oh My pop man too tough

There eye go first blur

😃😀😀😀😀

Natural gym 😂

😂😂

Omo na Top 3 most painful punishment ever

Swear down man

Lol 😂 This video dey gimme ptsd sef

😂

they'll always remember this when they start doing something stup...😂😂🥱

😂😂 fr

One dey drive Bajaj the other dey drive Suzuki 😅

@berberlimsky

Make he continue to punish them later when they grow up and neglect him. He go Dey lament

They need this tho

@anuofiaa

I swear na that 2nd son be the master mind of watin they do 😂

My Dad almost format my destiny with this situp

Dem Dey call am “motor punishment ooo” 😂😂

Not a real nigga turned on his bro 😂

No be small thing 🤣 😂

This kind punishment is not for the weak at all

Wen dem say "no dey beat child"

@The_Kej_Dee 😂😂

This is just pure wickedness in the guise of discipline

They no de get used to this punishment ooo 😂 It's evergreen in the body on each serves

You fit dey that bike from markudi to abj

Na today una know say na sons una be Abi 🤣🤣🤣

That boy na slyyy😂😂😂

They did me dirty sha in that our house They beat me wetin nor good. Esp my mom and immediate sibling 😂😂😂😂
