Loading video...
Video Failed to Load
This punishment traumatized me
114,438 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
47 Comments

๐คก Mommy we are your son๐, yeah that's me 20 years ago but you all would be wondering how I fined myself in this situation.

Say swear ๐

Dem no go try commit the offence again

Dem no born them well

I slept for over 10 hours after this punishment ๐

Your body go just weak

Lmaoooo I hate this punishment like mad

๐๐

Mr Dele my class teacher almost used this one me every week

๐ you go stubborn we'll be that

But I dey run am for gym now ๐ญ

The way time just be ehn

What I can deduce from this video is that it is the second born that put his elder brother in trouble. That boy is E-bandit in making ๐

๐๐ I swear bro

Common go down ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Omoiyabiola_ My dad is a butcher not a military man He gave me punishment that are worst than this

@Omoiyabiola_ Blood of Christ. You go stubborn we'll be that o

@Omoiyabiola_ No be my fault oh My pop man too tough

There eye go first blur

๐๐๐๐๐

Natural gym ๐

๐๐

Omo na Top 3 most painful punishment ever

Swear down man

Lol ๐ This video dey gimme ptsd sef

๐

they'll always remember this when they start doing something stup...๐๐๐ฅฑ

๐๐ fr

One dey drive Bajaj the other dey drive Suzuki ๐

@berberlimsky

Make he continue to punish them later when they grow up and neglect him. He go Dey lament

They need this tho

@anuofiaa

I swear na that 2nd son be the master mind of watin they do ๐

My Dad almost format my destiny with this situp

Dem Dey call am โmotor punishment oooโ ๐๐

Not a real nigga turned on his bro ๐

No be small thing ๐คฃ ๐

This kind punishment is not for the weak at all

Wen dem say "no dey beat child"

@The_Kej_Dee ๐๐

This is just pure wickedness in the guise of discipline

They no de get used to this punishment ooo ๐ It's evergreen in the body on each serves

You fit dey that bike from markudi to abj

Na today una know say na sons una be Abi ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That boy na slyyy๐๐๐

They did me dirty sha in that our house They beat me wetin nor good. Esp my mom and immediate sibling ๐๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
This movie traumatized me ๐จ๐ณ ๐ฌFROM
Emily Prime
101,167 views โข 9 months ago
