Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This punishment traumatized me

114,416 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 47

Фото профиля Big clue
Big clue9 месяцев назад

🤡 Mommy we are your son😂, yeah that's me 20 years ago but you all would be wondering how I fined myself in this situation.

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

Say swear 😂

Фото профиля First and Second Kings 👑
First and Second Kings 👑9 месяцев назад

Dem no go try commit the offence again

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

Dem no born them well

Фото профиля Ancestor
Ancestor9 месяцев назад

I slept for over 10 hours after this punishment 😂

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

Your body go just weak

Фото профиля Grace of God🫶🕊️
Grace of God🫶🕊️9 месяцев назад

Lmaoooo I hate this punishment like mad

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Just Foluwola
Just Foluwola9 месяцев назад

Mr Dele my class teacher almost used this one me every week

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂 you go stubborn we'll be that

Фото профиля Mibanti
Mibanti9 месяцев назад

But I dey run am for gym now 😭

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

The way time just be ehn

Фото профиля Temi™
Temi™9 месяцев назад

What I can deduce from this video is that it is the second born that put his elder brother in trouble. That boy is E-bandit in making 😂

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂😂 I swear bro

Фото профиля Eben | Creative
Eben | Creative9 месяцев назад

Common go down 🤣🤣🤣

Фото профиля AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑
AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑9 месяцев назад

@Omoiyabiola_ My dad is a butcher not a military man He gave me punishment that are worst than this

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

@Omoiyabiola_ Blood of Christ. You go stubborn we'll be that o

Фото профиля AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑
AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑9 месяцев назад

@Omoiyabiola_ No be my fault oh My pop man too tough

Фото профиля RufaiTakes
RufaiTakes9 месяцев назад

There eye go first blur

Фото профиля Ghettoqueen
Ghettoqueen9 месяцев назад

😃😀😀😀😀

Фото профиля Afro culture
Afro culture9 месяцев назад

Natural gym 😂

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Adebanjo oluwapelumi
Adebanjo oluwapelumi9 месяцев назад

Omo na Top 3 most painful punishment ever

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

Swear down man

Фото профиля FREELANCE BOYFRIEND
FREELANCE BOYFRIEND9 месяцев назад

Lol 😂 This video dey gimme ptsd sef

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂

Фото профиля Anypost
Anypost9 месяцев назад

they'll always remember this when they start doing something stup...😂😂🥱

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

😂😂 fr

Фото профиля 💀 Nytwalker🧘🐻‍❄️
💀 Nytwalker🧘🐻‍❄️9 месяцев назад

One dey drive Bajaj the other dey drive Suzuki 😅

Фото профиля Dat guy 🚶
Dat guy 🚶9 месяцев назад

@berberlimsky

Фото профиля ⚡ AresReign☯️
⚡ AresReign☯️9 месяцев назад

Make he continue to punish them later when they grow up and neglect him. He go Dey lament

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

They need this tho

Фото профиля badboyburner✌️
badboyburner✌️9 месяцев назад

@anuofiaa

Фото профиля Nelson Rich
Nelson Rich9 месяцев назад

I swear na that 2nd son be the master mind of watin they do 😂

Фото профиля #Sowore2027
#Sowore20279 месяцев назад

My Dad almost format my destiny with this situp

Фото профиля Future sergeant
Future sergeant9 месяцев назад

Dem Dey call am “motor punishment ooo” 😂😂

Фото профиля Dead soul🦠🦠🦠🦠🦠🦠🦠
Dead soul🦠🦠🦠🦠🦠🦠🦠9 месяцев назад

Not a real nigga turned on his bro 😂

Фото профиля Alexis
Alexis9 месяцев назад

No be small thing 🤣 😂

Фото профиля OmoLabake❤💡
OmoLabake❤💡9 месяцев назад

This kind punishment is not for the weak at all

Фото профиля Kaka
Kaka9 месяцев назад

Wen dem say "no dey beat child"

Фото профиля Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆9 месяцев назад

@The_Kej_Dee 😂😂

Фото профиля Mayor of X |
Mayor of X |9 месяцев назад

This is just pure wickedness in the guise of discipline

Фото профиля RECENT
RECENT9 месяцев назад

They no de get used to this punishment ooo 😂 It's evergreen in the body on each serves

Фото профиля Chief Scout
Chief Scout9 месяцев назад

You fit dey that bike from markudi to abj

Фото профиля Paparazi
Paparazi9 месяцев назад

Na today una know say na sons una be Abi 🤣🤣🤣

Фото профиля CHISØM
CHISØM9 месяцев назад

That boy na slyyy😂😂😂

Фото профиля Abuja Mayor
Abuja Mayor9 месяцев назад

They did me dirty sha in that our house They beat me wetin nor good. Esp my mom and immediate sibling 😂😂😂😂

Похожие видео