正在加载视频...
视频加载失败
This record had serious Global potential 🌍✨
118,944 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

Omo e no go better for dapper 😭😭😭

@PARAMAN002 Dapper fumble this song and Doha and he no go better for him!

Global ??? E belike u take colos this morning

Na this song make me like Seyi vibez and the beat is insane bruv

If you get jbl or one sharp AirPods he get one kain bass wey Dey sound after he talk that “different patterns” 🔥🔥

This song opened my ears to Seyi Vibez

Dapper e no go better for u

How lol, with straight Yoruba and this kinda sound

ONE SHOT OUT 🌍🌍

It's all these afro-fl0ps that's making afrobeats decline globally ... seyi-gba is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Zero potential... Seyi-gba fell 0ff ; no hit, no tour, album don fl0p... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Global with this rubbish incantations😂, feed me more yam

For where 🤣🤣🤣

Global? You thing everyone on earth is Yoruba 😀😂

Dapper fumble it

But he still no pass Ikorodu seyi too local die 💀

@Damilare_x24 Bad pass una favorite ❤️

@Wincoback My fvckkng jam The best jam Loseyi too sabi!🔥🔥🔥❤️

Potential hitsss❤️ God go punish dapper

For Ikorodu? 😳😹

Na here u begin follow seyi vibez sounds more often Nigeria Travis Scott Better than asake any day all day

Seyi is just goated

See as you dey lie 😂

Fl0pped globally upon all the farming... seyi has mastered the art of making global fl0ps; zero hit.... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

THIS HANDLER DEH MUMU HIMSELF

Lol... Global una 😂

My jam every day

@farmstream88515 Omoh 😩😔 dapper e no better for you 😒

The song too tap

But pr kill am

Dapper could have done better by putting it on the global map.
相关视频
Sensitive content
‘global. 🌍🚁
Firstklaz🚁
37,639 次观看 • 4 个月前
