Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Sabinus pikin dey try abeg! 😂😂😂
Комментарии: 10

No be lie abeg 😁 But, is this pikin really affiliated with Sabinus, or did he adopt him?

Why did the coffee file a report? 🚨 Because it got mugged!!! 😂 ☕ Try our Rowdy Mushroom Coffee 🍄☕️ - The best tasting mushroom coffee you'll ever have! Order on Amazon 🏬 OR 🔗IN BIO Follow👉 @Rowdy_Knights #rowdyinmycup #mushroomcoffee

Imagination want finish Emma 😂😂

This boy is low key making so much money for his future I swear

No much costume, just wear am over size top and say action😂😂 nah Giran

He no easy 😂😂

The funny fact be say this boy comedy no funny at all y’all just overhyping him but no hate he’s doing well at that age but kiriku was way better than any child doing comedy after Emmanuel kiriku na legend too

Wetin be this😂😂

Lol I dey tell you boss

I like this boy ehh 😹
Похожие видео
So na Sabinus pikin dey always direct all his skit himself 😂👏
TENIOLA
601,801 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Sabinus pikin 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
324,752 просмотров • 1 год назад
