Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This same Asake that sang “Gratitude” ?? Please stop setting 2baba up!!
40,946 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
51 Kommentare

No even talk of gratitude, give am Amen second verse😂

@DJTOMSTAR116027 The guy no real at all

Lmao Ashake and 2baba? Make Una calm down oh!

I no understand ? 2baba pass am ?

@ChrisTalksToo The rate 2baba take pass am b like dollar and naira. Na everything b streams to una. Same 2baba wey do Ocho, Thank you Lord, spiritual healing, raindrops, Forgive and forget. All of dey maaaaad 4 this app

@Ka2biaa You see me reply am again? E be like delusion Ashake for where 2baba dey. Them no even call Burna Boy, na Ashake 😂

@Ka2biaa Burna boy is currently no 1 bro! Pen game, delivery, stage presence and performance, international clout.

You want to compare this song with 2face Ole? Song way he sing for yoruba.

You wan compare Ole to Basquiat or Nzaza ?? 2baba go tear Acl wetin no good lmao

Everything 2face say in ole i heard it n understand it. But I can't say thesame for Asake he sing mainly for yoruba people.

One of favorite in songs of the year

Real bro

Guy why you dey reply fools like this 😒

@lareez79934 All those kind yeye agenda dey vex me mhen

The guy Na Ibo guy so I no really blame am

Funny thing be say I be Igbo too

Maybe he no understand yoruba

I be Asake fan but e no reach 2baba,stop setting Asake up for drags. Gratitude kor ungrateful ni

Okay you dey compare Ashake to 2baba ? Abi I no understand brr

Name 20 2baba hit song I go name 20 Asake hit song now now lmao

Only African queen don cover all Alake song finished

Asake no fit put body for 2baba o. Make Una leave agenda o. Asake never reach Burna boy level na 2 face you wan talk about. You think say getting streams money is the same as musical talent. 2face is a legend no be mouth o.

2Baba clears Asake all day. But yall should stop this agenda about Asake not having good lyrical content. Asake is so fcking amazing

Where I got watch the full performance video

On Spotify

Video??

Yes Just search it up Spotify Live

Davido and WizKid get lucky say this guy no quick blow

If you think 2Baba cannot chop this beat Then I have news for you

Even asake will be disappointed at you, una no get sense at all

Comparing Asake to 2Baba? I'm not surprised sha. The same set said Wizkid is bigger than Fela.

Oga lyrical content ur Asake no lace 2baba boots in all angel Only African queen don swallow all Asake song for eim life

Una Don Kraze for this app oh. Asake for where 2Baba dey? Haaaaa na wao. 2Baba?

Pls dont do this. It’s weird

Asake 2.4

All these GenZ make una dey calm down now

All this Agenda no necessary

My favorite Asake’s song. Nostalgia wan wound dem

The guy na foolish guy

You will enjoy it more when you put it in 1.5x or 2.00x watch and thank me later

Leave dem, na because asake dey use Amapiano that why dey wan d3y see am finish

😂😂

Whattt!!!! 🤦♂️

Omo u suppose chase career for comedy

??

Talk less of mcbh asake is a killer man watch him top those remaining folks

Were you born yesterday?? Please go and listen to 2face without bias. What kind of comparison is this????

you suppose say na rage bait

Lati ibo si ibo…..????

Trying to even compare Aseke to 2baba says a lot

In as much as I love Asake, him no reach no ves
Ähnliche Videos
Sensitive content
Asake needs to see this, see as this guy deh chop Asake Gratitude 🙆♂️😂🔥
D3VID 🐢
29,679 Aufrufe • vor 1 Monat

