Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

277,453 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

41 Kommentare

Profilbild von Chief Nomso 💼
Chief Nomso 💼vor 1 Monat

Delete this Video, no way you made Pete Lose Aura 😭😭😭😭

Profilbild von Hamilton
Hamiltonvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Penny wu Ego
Penny wu Egovor 1 Monat

Where you dey see all these videos abeg😂

Profilbild von Hamilton
Hamiltonvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von De La Vega™️
De La Vega™️vor 1 Monat

😂😂dem think say na play him dey do for screen

Profilbild von Hamilton
Hamiltonvor 1 Monat

Person wey dey very versatile, na cause en don dey old na why them limit en character.

Profilbild von De La Vega™️
De La Vega™️vor 1 Monat

I don't blame these GenZ, na Maurice Sam dem cause am

Profilbild von 𝐄𝐗𝐂𝐄𝐋 ♰
𝐄𝐗𝐂𝐄𝐋 ♰vor 1 Monat

@hamiltonawah Bruhh😂😂😂

Profilbild von De La Vega™️
De La Vega™️vor 1 Monat

@hamiltonawah Yes nau. I blame him 😂😂

Profilbild von promise onyedikachi
promise onyedikachivor 1 Monat

😂😂😂 Avoid children wey no really watch old nollywood. They are busy watching rubbish on YouTube and over hyped movies on Cenima and Netflix

Profilbild von nothing but wisdom 🇮🇱🇺🇸
nothing but wisdom 🇮🇱🇺🇸vor 1 Monat

As he noticed say na plan work bro run 🏃 😂😂

Profilbild von ChiDera 🌎
ChiDera 🌎vor 1 Monat

E be like you never watch the Movie Where Pete Edochie dey work as shoe Repairer till his Son kpai.

Profilbild von ifeà
ifeàvor 1 Monat

I'm still laughing 😄

Profilbild von Uche is a girl 🇻🇦
Uche is a girl 🇻🇦vor 1 Monat

You don reduce him aura. Delete!!

Profilbild von Prince Paul 🇳🇬🇬🇧🇺🇸
Prince Paul 🇳🇬🇬🇧🇺🇸vor 1 Monat

Most of these people talking down Chief Pete Edochie acting prowess are just kids who have little or no knowledge of his acting career, most of them failed to do research and find out how good he was before coming online to spew trash about the legend. #pathetic

Profilbild von Ugbede
Ugbedevor 1 Monat

😭

Profilbild von Stanley⭐
Stanley⭐vor 1 Monat

You no go run keh? 😂😂😂😂

Profilbild von Austine
Austinevor 1 Monat

They were really dancing at the back when he was being flogged🤣🤣🤣

Profilbild von El stepheano
El stepheanovor 1 Monat

whoever added that sound track will never, ever make hell.

Profilbild von Evermoore
Evermoorevor 1 Monat

Why dem allow him comot enter motor? 😂

Profilbild von SammyRemi 🧑‍💻
SammyRemi 🧑‍💻vor 1 Monat

What latter happened to the red mark on his back 😂😂😂

Profilbild von Ifeanyichukwu John🎯
Ifeanyichukwu John🎯vor 1 Monat

😁 wetin carry legend go initiation house, person wey drive this old model benz wey b Lambo that year and they live for upstairs, Nollywood too funny

Profilbild von slimjuice7
slimjuice7vor 1 Monat

A whole okonkwo. Things fall Apart fa

Profilbild von Sunshine_closet 🛍️ 🛒
Sunshine_closet 🛍️ 🛒vor 1 Monat

😂😂😭😭😭 Chim

Profilbild von Austine
Austinevor 1 Monat

This looks like one of those @official_Dezny's skits😂😂😂

Profilbild von Don Honey
Don Honeyvor 1 Monat

Most users here are 25 years old max. They don’t even watch the so called Nollywood when it was at its peak. I never take these guys serious at all. Gen Z always feel they know everything but they know little

Profilbild von Okey Anya
Okey Anyavor 1 Monat

😅😅

Profilbild von Maryjoy Ojukwu
Maryjoy Ojukwuvor 1 Monat

Where did you get this from???!!!🤣😂🤣

Profilbild von I AM OK✌🏾
I AM OK✌🏾vor 1 Monat

jus only 1 interview na e u people dey cry untop this man's head since last week nawaa

Profilbild von EZEUBAKA K.E.
EZEUBAKA K.E.vor 1 Monat

Abeg na Pete ABI na Peter?

Profilbild von Obey Gapare
Obey Gaparevor 1 Monat

😂

Profilbild von CHAOS RISING 👽
CHAOS RISING 👽vor 1 Monat

😂😂😂😂see run.

Profilbild von Adaego💰💌(APC_IS_A_CURSE‼️)
Adaego💰💌(APC_IS_A_CURSE‼️)vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von HIM⚡..😎
HIM⚡..😎vor 1 Monat

@AlexAmilyt Oboy😭😂😂

Profilbild von Stunna
Stunnavor 1 Monat

Where that abino make she come watch person were Dey sit down act. Which year they born her when she said she know no when legend Dey act. With her republishes skin like pawpaw

Profilbild von STAY CLOTHED
STAY CLOTHEDvor 1 Monat

E tuama

Profilbild von TKOF 🥶
TKOF 🥶vor 1 Monat

@ugbede_ugbede In light of evidences. You go like take back your words 😒

Profilbild von J
Jvor 1 Monat

They go always doubt you

Profilbild von UtdDsam
UtdDsamvor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Chuks
Chuksvor 1 Monat

It’s all these stupid roles Una Dey force this baboon as best actor😂😂😂😂

Profilbild von K-FiTz FootWearS💯
K-FiTz FootWearS💯vor 1 Monat

Them plaster am two strokes

Ähnliche Videos