正在加载视频...
视频加载失败
This same Pete????
41 条评论

Delete this Video, no way you made Pete Lose Aura 😭😭😭😭

😂😂😂

Where you dey see all these videos abeg😂

😂😂😂

😂😂dem think say na play him dey do for screen

Person wey dey very versatile, na cause en don dey old na why them limit en character.

I don't blame these GenZ, na Maurice Sam dem cause am

@hamiltonawah Bruhh😂😂😂

@hamiltonawah Yes nau. I blame him 😂😂

😂😂😂 Avoid children wey no really watch old nollywood. They are busy watching rubbish on YouTube and over hyped movies on Cenima and Netflix

As he noticed say na plan work bro run 🏃 😂😂

E be like you never watch the Movie Where Pete Edochie dey work as shoe Repairer till his Son kpai.

I'm still laughing 😄

You don reduce him aura. Delete!!

Most of these people talking down Chief Pete Edochie acting prowess are just kids who have little or no knowledge of his acting career, most of them failed to do research and find out how good he was before coming online to spew trash about the legend. #pathetic

😭

You no go run keh? 😂😂😂😂

They were really dancing at the back when he was being flogged🤣🤣🤣

whoever added that sound track will never, ever make hell.

Why dem allow him comot enter motor? 😂

What latter happened to the red mark on his back 😂😂😂

😁 wetin carry legend go initiation house, person wey drive this old model benz wey b Lambo that year and they live for upstairs, Nollywood too funny

A whole okonkwo. Things fall Apart fa

😂😂😭😭😭 Chim

This looks like one of those @official_Dezny's skits😂😂😂

Most users here are 25 years old max. They don’t even watch the so called Nollywood when it was at its peak. I never take these guys serious at all. Gen Z always feel they know everything but they know little

😅😅

Where did you get this from???!!!🤣😂🤣

jus only 1 interview na e u people dey cry untop this man's head since last week nawaa

Abeg na Pete ABI na Peter?

😂

😂😂😂😂see run.

🤣🤣🤣🤣

@AlexAmilyt Oboy😭😂😂

Where that abino make she come watch person were Dey sit down act. Which year they born her when she said she know no when legend Dey act. With her republishes skin like pawpaw

E tuama

@ugbede_ugbede In light of evidences. You go like take back your words 😒

They go always doubt you

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

It’s all these stupid roles Una Dey force this baboon as best actor😂😂😂😂

Them plaster am two strokes


