Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This Same “Podcast “ ?
124,192 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

It’s so funny that VDM is always right to all his supporters.

VDM said not all the guests they invite to the show are wise or relevant. You and the mumu ppl you called fall into that category. The 90%. Oponu. You want use VDM promote your dead show. Ta gerrout

Baba he said 90% if you Dey almost the 10% chill una too like talk, Nedu self know say Wetin e don do nor make sense if not e for nor step down because na small talk there talk about am na e don step down nd e Dey talk about people too

have you heard this song yet?

Mind you he never said everyone who comes to the podcast and never called Falz a gay. They came for him and he went after them. Simple E be like say this comedy work don dey tire you

Thank God say na ur opinion you talk so For now e no dey relevant na ur show you kuku wan promote Like vdm said not all the guest there are wise or are relevant

12 comments after 1hr shows you're a failed comedian.

Talk about the editing as well 🙄

Paid advert 😂

Because say them allow you talk freely mean say them no dictate to some persons wey go the show????

E be like Una don dey smoke Igbo. Deeone till date drop any evidence? From 20m lost for NGO to say one person na gay. Anyways nobody takes comedians serious when it comes to meaningful conversation.
Ähnliche Videos
Sensitive content
She wants to do 25-30 black men at the SAME TIME?! Is this a YIKES?! Whatever Podcast with Brian Atlas Dating Talk 280
whatever
170,781 Aufrufe • vor 4 Monaten
