Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This same wande coal? You dun muzz🤣🤣🤣
Комментарии: 40

U wan Dey whine dudu?? I never see who get that vocal for naija

Kosi seh🤣

Any small thing oxlade don knack falsetto. Oga sing 😂

"nobody be like wande coal" 🧏🏾♂️

him no real at all..

It’s time to talk truth. Shay this thing make sense for your ear?

This comment make sense for your eye?

If you read am well with your complete brain. E go make sense. Well it explains why the thing make sense for your ear sha.

The person wey talk that thing no sabi anything 😂😂

🤣

He’s not serious

nah clout chaser

Wande nor get mate

At all

You know davido and em fan problem? Them sabi fine who davido better pass Any small thing, davido better pass the person Who be Davido Who know am Because say him Dey do Nigeria music? Davido and em fan dull bingos

Eni toun shiere

Na joke 😂

Even oxlade go tell am too again Say delete

Wait wande wey drop mushin to mohit, Omo

@Tejodweirdo Omo, Davido na clown jorr😂😂😂

If frog try am him vocal cord go burn 😂😂😂

Vocals de cryy

What’s the name of the song he quoted please

Wande coal-again

Ohh, but I just listened to again

You get time dey argue with the werey

Dem bring live performance,you go bring studio sound😂you never ready to mount agenda oo

Wetin be this 🤣🤣🤣

Nothing special here

Nobody sing reach am for naija, david just dey whyne himself and him followers

Group of some gay ahh niggas 💔

Like all these Twitter people dey vex me, Oxlade wey wan dey sound like Wande Coal una dey ment fa 😤😤😤

Forgive am, him get ear infection na why 🎃

See outro 😭😭😂

The first song that came to mind 🥶

Davido say him get hit pass olamide last week Today again him better pass wande coal wey be OG Em don reach when we go flog Davido and em go do am like say na film Him Dey too Dey sharp mouth for industry Bingo

Wande Omo Omo he no get mate I like Barry jhay die but wande good die

oga .. na werey joor .: he sabi sing but na idiot

See song 😭😭😭😭😭😭❤️

Na OG bias u de use judge this thing trust me
Похожие видео
Sensitive content
Gehgeh dun de m@d 🤣🤣🤣🤣 I open camera you follow open camera
DSfilmz(davsmartips)🇧🇪💙FC
42,525 просмотров • 10 месяцев назад
