Loading video...
Video Failed to Load
This second wife work no easy oo You go dey do everything possible to make sure he no shift attention from you You no go even dey think of how to grow yourself career wise Na to dey hail person man from morning till night
0 Comments
No comments available
Comments from the original post will appear here
Related Videos
0:56
Sensitive content
Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
dangerous baby
323,694 views • 3 days ago
0:30
Sensitive content
“I be woman, I dey bush, you dey suffer for your house. You dey follow man, ba? Anything wey go make you ask me for money, anything wey go make you see something for my place, come tell me say you like am, guy, you no go easy for me and you. Cause I go make sure say I baroof you till the extent wey say if you see your mother you no go recognize her again. I swear.”
Ozor Ndi Ozor
96,419 views • 9 months ago
1:09
Sensitive content
Shalliopi dey come live for IG. Hilda Baci, I no even blam£ you sef. Na because you dey enjoy dey chop person sweat. You dey use our hard-earned money go fix that smelly ny@nsh. You coll£ct me and Seyi money go buy Range Rover. While me dey here dey suff£r dey write song, another woman wey I no rate dey use my money dey chop. God go ju×dg£ you. E no go b£tt£r for you at all. Na today your BBL ny@nsh go bur$t I swear. E must bur$+t because na pers0n money you use do am. You sabi how many millions of dollars Dapper dey chop? Chai! Everytime I remember this thing, e dey p@in me like say na today e just happen dapper dey h0ld me 10$m and I must collect before I c@lm down."
dangerous baby
350,450 views • 19 days ago
