Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This shit gets addictive 🤣🤣🤣
96,997 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Rich for game still rich fr real life

500B inside Lagos life for $50 irl wys kojo?

How can I start guys be like nah only me never play this game oo

You don get money... That's the reason it's possible for you to get addicted to games like thia. Person like me still gats hustle.

Na wetin I dey talk be this 😭😂 The addictive part, and also the fact that one ekuke wey get same balance with Kojo for the game go think say dem dey on the same level until you enter real life 😂😂

Kojo u can buy house at banana island and a Gwagon too 😂😂🤝

Reply oooo

Na real money?

Buy A bigger house now you done pass this level 😂😂

Kojo me i need real money oh 🤲🙏😂

Eyyy this game is getting serious oo

Lagos life billionaire

Kojo my daddy do billonz for me life no go far Seyimove 🥹🙏

I just dey imagine people wey don call you snr man for your dm

Rich people and some addictions 🤣

Boss I need an explanation about this

This is NOT my channel. It’s a scam channel

@KojoForex

Boss you Dey play Lagos life 😂😂😂

Make Una watch out o, he go soon advertise course😂😂

Person go broke for real life come rich inside game this is crazy 😧🙀

😂😂😂😂

I for like play oh 😝😁

How are people making such money in the game?

What is this

Omor ..🤣

Which kine fake game be Dat.... 😂

sent 30b sirr

i need 10billion @Maddcat

Bro @KojoForex send a brother something
