Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This should be every man daily routine 🫣

24,369 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Big Xamy
Big Xamy8 месяцев назад

Why he dey do like gay?

Фото профиля Reeee💨
Reeee💨8 месяцев назад

This one don comot for man

Фото профиля GHOSTFEED • WALLPAPERS
GHOSTFEED • WALLPAPERS8 месяцев назад

This one be like man for your eye ?

Фото профиля oyesiji modupe
oyesiji modupe8 месяцев назад

Skin care is for all genders

Фото профиля Odogwu Micheal
Odogwu Micheal8 месяцев назад

Are you gay is a genuine question people ask when they're confused about an individual' sexuality

Фото профиля Fawas Alade
Fawas Alade8 месяцев назад

Wait man Dey rub cream?

Фото профиля Pentacles
Pentacles8 месяцев назад

Tf does bro thinks he’s doing?

Фото профиля Random people
Random people8 месяцев назад

I don't know why, if I dey rub cream, he dey do me like say I no be man again

Фото профиля Horlar
Horlar8 месяцев назад

Nah them Make I go carry my Agege bread wey I chop remain before e turn another thing tomorrow

Фото профиля kvng cole
kvng cole8 месяцев назад

Soap and water nor reach you Abi

Фото профиля Ebunoluwa Oluwadara
Ebunoluwa Oluwadara8 месяцев назад

How you want make the thunder fire you? 🤣💔 Talk now don't waste my time

Фото профиля 𝐉𝐗𝐗3
𝐉𝐗𝐗38 месяцев назад

I just hope he isn't the firstborn son and also not from SOUTH EAST

Фото профиля /WillyWonka
/WillyWonka8 месяцев назад

Low key this guy won resemble geh geh throwback 🤣

Фото профиля PJ🧸
PJ🧸8 месяцев назад

The moment he did this! I was like; "wtf are you doing sis" !??🤦🏾‍♂️

Фото профиля Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖
Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖8 месяцев назад

See as him yansh dey smell Agege I can smell him from here 🤢🤮

Фото профиля Simultaneous 🔥
Simultaneous 🔥8 месяцев назад

Abeg nobody fit Navi am cutlass from here

Фото профиля HAYKINS
HAYKINS8 месяцев назад

Sapa routine leleyi

Фото профиля BIG NONSO
BIG NONSO8 месяцев назад

Him never Dey pay bills

Фото профиля Alaka Tunde
Alaka Tunde8 месяцев назад

I wish him well😊

Фото профиля I'd shoot you
I'd shoot you8 месяцев назад

This one no be man now🙂

Фото профиля OluofLagos🗽🇳🇬
OluofLagos🗽🇳🇬8 месяцев назад

@grok list all the products this guy used in this video along with their retail market prices.

Фото профиля †
†8 месяцев назад

@bigwiziii If you have to cover it up then it shouldn’t be

Фото профиля Hassan Ola
Hassan Ola8 месяцев назад

It's very funny how I attended the same school with this guy 😩😩😩😩

Фото профиля YORUBA💀DEMON👹
YORUBA💀DEMON👹8 месяцев назад

As I no be gay. Watin make I do? Once I don baff. Brush teeth. I use roll on and body spray. E don finish. My cream sef. Na only when harmattan shows up I dey remember say I get Nivea cream. Omo make I do become president. All these rubbish wey I dey see online go stop 😡

Фото профиля Opeyemi♡Johnson
Opeyemi♡Johnson8 месяцев назад

Giving a Gabriel vibes and if we catch you , you’ll regret every actions .

Фото профиля SUIIII 🦅🐐
SUIIII 🦅🐐8 месяцев назад

Men wey get skin care products

Фото профиля Professor.khadesh👨‍🏫
Professor.khadesh👨‍🏫8 месяцев назад

You go believe dey I watch this video finish? Omo I don dey get serious issues with my life 🤦

Фото профиля SamIsNotOkay
SamIsNotOkay8 месяцев назад

Kuku dey use GKWomen abi 😂😂

Фото профиля Short Nicker
Short Nicker8 месяцев назад

Go hustle oh before u dey do fine boy mumu, I buy all this things but I no dey use am now money matter full my table

Фото профиля Daniella Lee
Daniella Lee8 месяцев назад

This one na mommy thank you daddy thank you. If real life touch you.

Фото профиля Olanrewaju
Olanrewaju8 месяцев назад

Finished man …. You and ur babe when goin out

Похожие видео