Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This should be every man daily routine 🫣

24,369 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Big Xamy
Big Xamyvor 8 Monaten

Why he dey do like gay?

Profilbild von Reeee💨
Reeee💨vor 8 Monaten

This one don comot for man

Profilbild von GHOSTFEED • WALLPAPERS
GHOSTFEED • WALLPAPERSvor 8 Monaten

This one be like man for your eye ?

Profilbild von oyesiji modupe
oyesiji modupevor 8 Monaten

Skin care is for all genders

Profilbild von Odogwu Micheal
Odogwu Michealvor 8 Monaten

Are you gay is a genuine question people ask when they're confused about an individual' sexuality

Profilbild von Fawas Alade
Fawas Aladevor 8 Monaten

Wait man Dey rub cream?

Profilbild von Pentacles
Pentaclesvor 8 Monaten

Tf does bro thinks he’s doing?

Profilbild von Random people
Random peoplevor 8 Monaten

I don't know why, if I dey rub cream, he dey do me like say I no be man again

Profilbild von Horlar
Horlarvor 8 Monaten

Nah them Make I go carry my Agege bread wey I chop remain before e turn another thing tomorrow

Profilbild von kvng cole
kvng colevor 8 Monaten

Soap and water nor reach you Abi

Profilbild von Ebunoluwa Oluwadara
Ebunoluwa Oluwadaravor 8 Monaten

How you want make the thunder fire you? 🤣💔 Talk now don't waste my time

Profilbild von 𝐉𝐗𝐗3
𝐉𝐗𝐗3vor 8 Monaten

I just hope he isn't the firstborn son and also not from SOUTH EAST

Profilbild von /WillyWonka
/WillyWonkavor 8 Monaten

Low key this guy won resemble geh geh throwback 🤣

Profilbild von PJ🧸
PJ🧸vor 8 Monaten

The moment he did this! I was like; "wtf are you doing sis" !??🤦🏾‍♂️

Profilbild von Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖
Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖vor 8 Monaten

See as him yansh dey smell Agege I can smell him from here 🤢🤮

Profilbild von Simultaneous 🔥
Simultaneous 🔥vor 8 Monaten

Abeg nobody fit Navi am cutlass from here

Profilbild von HAYKINS
HAYKINSvor 8 Monaten

Sapa routine leleyi

Profilbild von BIG NONSO
BIG NONSOvor 8 Monaten

Him never Dey pay bills

Profilbild von Alaka Tunde
Alaka Tundevor 8 Monaten

I wish him well😊

Profilbild von I'd shoot you
I'd shoot youvor 8 Monaten

This one no be man now🙂

Profilbild von OluofLagos🗽🇳🇬
OluofLagos🗽🇳🇬vor 8 Monaten

@grok list all the products this guy used in this video along with their retail market prices.

Profilbild von †
†vor 8 Monaten

@bigwiziii If you have to cover it up then it shouldn’t be

Profilbild von Hassan Ola
Hassan Olavor 8 Monaten

It's very funny how I attended the same school with this guy 😩😩😩😩

Profilbild von YORUBA💀DEMON👹
YORUBA💀DEMON👹vor 8 Monaten

As I no be gay. Watin make I do? Once I don baff. Brush teeth. I use roll on and body spray. E don finish. My cream sef. Na only when harmattan shows up I dey remember say I get Nivea cream. Omo make I do become president. All these rubbish wey I dey see online go stop 😡

Profilbild von Opeyemi♡Johnson
Opeyemi♡Johnsonvor 8 Monaten

Giving a Gabriel vibes and if we catch you , you’ll regret every actions .

Profilbild von SUIIII 🦅🐐
SUIIII 🦅🐐vor 8 Monaten

Men wey get skin care products

Profilbild von Professor.khadesh👨‍🏫
Professor.khadesh👨‍🏫vor 8 Monaten

You go believe dey I watch this video finish? Omo I don dey get serious issues with my life 🤦

Profilbild von SamIsNotOkay
SamIsNotOkayvor 8 Monaten

Kuku dey use GKWomen abi 😂😂

Profilbild von Short Nicker
Short Nickervor 8 Monaten

Go hustle oh before u dey do fine boy mumu, I buy all this things but I no dey use am now money matter full my table

Profilbild von Daniella Lee
Daniella Leevor 8 Monaten

This one na mommy thank you daddy thank you. If real life touch you.

Profilbild von Olanrewaju
Olanrewajuvor 8 Monaten

Finished man …. You and ur babe when goin out

Ähnliche Videos