Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This should be every man daily routine 🫣

24,376 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Big Xamy profil fotoğrafı
Big Xamy8 ay önce

Why he dey do like gay?

Reeee💨 profil fotoğrafı
Reeee💨8 ay önce

This one don comot for man

GHOSTFEED • WALLPAPERS profil fotoğrafı
GHOSTFEED • WALLPAPERS8 ay önce

This one be like man for your eye ?

oyesiji modupe profil fotoğrafı
oyesiji modupe8 ay önce

Skin care is for all genders

Odogwu Micheal profil fotoğrafı
Odogwu Micheal8 ay önce

Are you gay is a genuine question people ask when they're confused about an individual' sexuality

Fawas Alade profil fotoğrafı
Fawas Alade8 ay önce

Wait man Dey rub cream?

Pentacles profil fotoğrafı
Pentacles8 ay önce

Tf does bro thinks he’s doing?

Random people profil fotoğrafı
Random people8 ay önce

I don't know why, if I dey rub cream, he dey do me like say I no be man again

Horlar profil fotoğrafı
Horlar8 ay önce

Nah them Make I go carry my Agege bread wey I chop remain before e turn another thing tomorrow

kvng cole profil fotoğrafı
kvng cole8 ay önce

Soap and water nor reach you Abi

Ebunoluwa Oluwadara profil fotoğrafı
Ebunoluwa Oluwadara8 ay önce

How you want make the thunder fire you? 🤣💔 Talk now don't waste my time

𝐉𝐗𝐗3 profil fotoğrafı
𝐉𝐗𝐗38 ay önce

I just hope he isn't the firstborn son and also not from SOUTH EAST

/WillyWonka profil fotoğrafı
/WillyWonka8 ay önce

Low key this guy won resemble geh geh throwback 🤣

PJ🧸 profil fotoğrafı
PJ🧸8 ay önce

The moment he did this! I was like; "wtf are you doing sis" !??🤦🏾‍♂️

Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖 profil fotoğrafı
Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖8 ay önce

See as him yansh dey smell Agege I can smell him from here 🤢🤮

Simultaneous 🔥 profil fotoğrafı
Simultaneous 🔥8 ay önce

Abeg nobody fit Navi am cutlass from here

HAYKINS profil fotoğrafı
HAYKINS8 ay önce

Sapa routine leleyi

BIG NONSO profil fotoğrafı
BIG NONSO8 ay önce

Him never Dey pay bills

Alaka Tunde profil fotoğrafı
Alaka Tunde8 ay önce

I wish him well😊

I'd shoot you profil fotoğrafı
I'd shoot you8 ay önce

This one no be man now🙂

OluofLagos🗽🇳🇬 profil fotoğrafı
OluofLagos🗽🇳🇬8 ay önce

@grok list all the products this guy used in this video along with their retail market prices.

† profil fotoğrafı
†8 ay önce

@bigwiziii If you have to cover it up then it shouldn’t be

Hassan Ola profil fotoğrafı
Hassan Ola8 ay önce

It's very funny how I attended the same school with this guy 😩😩😩😩

YORUBA💀DEMON👹 profil fotoğrafı
YORUBA💀DEMON👹8 ay önce

As I no be gay. Watin make I do? Once I don baff. Brush teeth. I use roll on and body spray. E don finish. My cream sef. Na only when harmattan shows up I dey remember say I get Nivea cream. Omo make I do become president. All these rubbish wey I dey see online go stop 😡

Opeyemi♡Johnson profil fotoğrafı
Opeyemi♡Johnson8 ay önce

Giving a Gabriel vibes and if we catch you , you’ll regret every actions .

SUIIII 🦅🐐 profil fotoğrafı
SUIIII 🦅🐐8 ay önce

Men wey get skin care products

Professor.khadesh👨‍🏫 profil fotoğrafı
Professor.khadesh👨‍🏫8 ay önce

You go believe dey I watch this video finish? Omo I don dey get serious issues with my life 🤦

SamIsNotOkay profil fotoğrafı
SamIsNotOkay8 ay önce

Kuku dey use GKWomen abi 😂😂

Short Nicker profil fotoğrafı
Short Nicker8 ay önce

Go hustle oh before u dey do fine boy mumu, I buy all this things but I no dey use am now money matter full my table

Daniella Lee profil fotoğrafı
Daniella Lee8 ay önce

This one na mommy thank you daddy thank you. If real life touch you.

Olanrewaju profil fotoğrafı
Olanrewaju8 ay önce

Finished man …. You and ur babe when goin out

Benzer Videolar