正在加载视频...

视频加载失败

This should be every man daily routine 🫣

24,376 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Big Xamy 的头像
Big Xamy8 个月前

Why he dey do like gay?

Reeee💨 的头像
Reeee💨8 个月前

This one don comot for man

GHOSTFEED • WALLPAPERS 的头像
GHOSTFEED • WALLPAPERS8 个月前

This one be like man for your eye ?

oyesiji modupe 的头像
oyesiji modupe8 个月前

Skin care is for all genders

Odogwu Micheal 的头像
Odogwu Micheal8 个月前

Are you gay is a genuine question people ask when they're confused about an individual' sexuality

Fawas Alade 的头像
Fawas Alade8 个月前

Wait man Dey rub cream?

Pentacles 的头像
Pentacles8 个月前

Tf does bro thinks he’s doing?

Random people 的头像
Random people8 个月前

I don't know why, if I dey rub cream, he dey do me like say I no be man again

Horlar 的头像
Horlar8 个月前

Nah them Make I go carry my Agege bread wey I chop remain before e turn another thing tomorrow

kvng cole 的头像
kvng cole8 个月前

Soap and water nor reach you Abi

Ebunoluwa Oluwadara 的头像
Ebunoluwa Oluwadara8 个月前

How you want make the thunder fire you? 🤣💔 Talk now don't waste my time

𝐉𝐗𝐗3 的头像
𝐉𝐗𝐗38 个月前

I just hope he isn't the firstborn son and also not from SOUTH EAST

/WillyWonka 的头像
/WillyWonka8 个月前

Low key this guy won resemble geh geh throwback 🤣

PJ🧸 的头像
PJ🧸8 个月前

The moment he did this! I was like; "wtf are you doing sis" !??🤦🏾‍♂️

Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖 的头像
Hõr lår dï püpõ ❤️🦅🪖8 个月前

See as him yansh dey smell Agege I can smell him from here 🤢🤮

Simultaneous 🔥 的头像
Simultaneous 🔥8 个月前

Abeg nobody fit Navi am cutlass from here

HAYKINS 的头像
HAYKINS8 个月前

Sapa routine leleyi

BIG NONSO 的头像
BIG NONSO8 个月前

Him never Dey pay bills

Alaka Tunde 的头像
Alaka Tunde8 个月前

I wish him well😊

I'd shoot you 的头像
I'd shoot you8 个月前

This one no be man now🙂

OluofLagos🗽🇳🇬 的头像
OluofLagos🗽🇳🇬8 个月前

@grok list all the products this guy used in this video along with their retail market prices.

† 的头像
†8 个月前

@bigwiziii If you have to cover it up then it shouldn’t be

Hassan Ola 的头像
Hassan Ola8 个月前

It's very funny how I attended the same school with this guy 😩😩😩😩

YORUBA💀DEMON👹 的头像
YORUBA💀DEMON👹8 个月前

As I no be gay. Watin make I do? Once I don baff. Brush teeth. I use roll on and body spray. E don finish. My cream sef. Na only when harmattan shows up I dey remember say I get Nivea cream. Omo make I do become president. All these rubbish wey I dey see online go stop 😡

Opeyemi♡Johnson 的头像
Opeyemi♡Johnson8 个月前

Giving a Gabriel vibes and if we catch you , you’ll regret every actions .

SUIIII 🦅🐐 的头像
SUIIII 🦅🐐8 个月前

Men wey get skin care products

Professor.khadesh👨‍🏫 的头像
Professor.khadesh👨‍🏫8 个月前

You go believe dey I watch this video finish? Omo I don dey get serious issues with my life 🤦

SamIsNotOkay 的头像
SamIsNotOkay8 个月前

Kuku dey use GKWomen abi 😂😂

Short Nicker 的头像
Short Nicker8 个月前

Go hustle oh before u dey do fine boy mumu, I buy all this things but I no dey use am now money matter full my table

Daniella Lee 的头像
Daniella Lee8 个月前

This one na mommy thank you daddy thank you. If real life touch you.

Olanrewaju 的头像
Olanrewaju8 个月前

Finished man …. You and ur babe when goin out

相关视频