正在加载视频...
视频加载失败
This should definitely become the next single 😅😅😅
123,295 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
34 条评论

E get as the industry Dey go so, make artist just geht money, some plenty other things na Cho cho cho😂😂.

😅😅

Last week na your body na meat pie. This week jollof rice , mavo which week go be moi moi week

🤣🤣🤣 Na Mavo get December with this eem genre of song. Una go dance "jollof rice" "Kilo" tire

Your body sweet me, without spice This mavo guy sha de cook for him songs

Pls help tag @seyi_vibez 🙏❤️❤️

From meat pie to jollof rice. What's next? Goat meat?

I’m there kpaaa, Amina mimi jollof rice 😂🕺

Jellof Rice your body sweet me I nor Dey add Spice 🙆🏾♂️🐝

I no Dey chop this guy at all but this one na banger make I add am to my playlist kiloooooooh😂💯🫵🏾

In 10 years time,afrobeats no go dey on demand again, we go go back to default settings, this dem mavo go carry us go back 2009 era...make una continue dey make wackos famous

Me I want your body aminaminamimi 🙆🏽♂️😂. Some of una go deaf before una arrest this boy

Jollof rice again mavo go kill person oo😭😂😂😂

E fit be say baba Dey use scope educate us about food and nutrition with him sound.kilo kilograms 🔥

No make he just save am for later add seyi 2026

This nigga is just singing about his favorite foods 😂

Lol, when be say na oloriburuku una dey make famous

Aminaminamimi maddddddddd😂🔥❤️

You’ll see someone that loves mavo songs insulting davido and calling him talentless 😂

Make e drop am abeg! I like this one😅

Make e just dey faaja dey gooo

Finally another decent enough jam

your body na jollof rice… no be lie

This guy is on mad funds Aswr, because what is this😂😂😂

finally..one good song 😭

YOUR BODY SWEET I NO DEY ADD SPICE

I dey spice things up but I no Dey add spice 😭🤌🏾

I no dey add sprite

So from meat pie now we go chop jellof rice?

Nigerian music/Afro beat or whatever will get boring in years to come.🤷🏾♂️😒

🤣🤣🤣🤣🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Omo this one bang o!!!!

😂😂🔥🔥🔥🔥🔥🔥

@StreamviDL download this
