Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This should definitely become the next single ๐ ๐ ๐
123,295 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

E get as the industry Dey go so, make artist just geht money, some plenty other things na Cho cho cho๐๐.

๐ ๐

Last week na your body na meat pie. This week jollof rice , mavo which week go be moi moi week

๐คฃ๐คฃ๐คฃ Na Mavo get December with this eem genre of song. Una go dance "jollof rice" "Kilo" tire

Your body sweet me, without spice This mavo guy sha de cook for him songs

Pls help tag @seyi_vibez ๐โค๏ธโค๏ธ

From meat pie to jollof rice. What's next? Goat meat?

Iโm there kpaaa, Amina mimi jollof rice ๐๐บ

Jellof Rice your body sweet me I nor Dey add Spice ๐๐พโโ๏ธ๐

I no Dey chop this guy at all but this one na banger make I add am to my playlist kiloooooooh๐๐ฏ๐ซต๐พ

In 10 years time,afrobeats no go dey on demand again, we go go back to default settings, this dem mavo go carry us go back 2009 era...make una continue dey make wackos famous

Me I want your body aminaminamimi ๐๐ฝโโ๏ธ๐. Some of una go deaf before una arrest this boy

Jollof rice again mavo go kill person oo๐ญ๐๐๐

E fit be say baba Dey use scope educate us about food and nutrition with him sound.kilo kilograms ๐ฅ

No make he just save am for later add seyi 2026

This nigga is just singing about his favorite foods ๐

Lol, when be say na oloriburuku una dey make famous

Aminaminamimi maddddddddd๐๐ฅโค๏ธ

Youโll see someone that loves mavo songs insulting davido and calling him talentless ๐

Make e drop am abeg! I like this one๐

Make e just dey faaja dey gooo

Finally another decent enough jam

your body na jollof riceโฆ no be lie

This guy is on mad funds Aswr, because what is this๐๐๐

finally..one good song ๐ญ

YOUR BODY SWEET I NO DEY ADD SPICE

I dey spice things up but I no Dey add spice ๐ญ๐ค๐พ

I no dey add sprite

So from meat pie now we go chop jellof rice?

Nigerian music/Afro beat or whatever will get boring in years to come.๐คท๐พโโ๏ธ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Omo this one bang o!!!!

๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@StreamviDL download this
รhnliche Videos
Sensitive content
This was definitely a setup ๐
๐ด๐๐๐๐
512,775 Aufrufe โข vor 1 Jahr
