Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This shows true creativity. ๐Ÿคฏ๐Ÿ˜ฑ

3,343,982 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Goldlocks
Goldlocksvor 1 Monat

Abeg oh na only me dey house

Profilbild von Jipsy๐Ÿงฃ
Jipsy๐Ÿงฃvor 1 Monat

Omo na to run ooo.... What if the mouth go talk ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Bluu๐Ÿค
Bluu๐Ÿคvor 1 Monat

Going here to rob will be so fun๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiruvor 1 Monat

This act work is creative and scary ๐Ÿ˜ง ๐Ÿ˜‚ it you go walker for night them never born you make you no run ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ.

Profilbild von Xkbosswire Official
Xkbosswire Officialvor 1 Monat

Damn this sweet ๐Ÿ˜‹ but scary ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚are u thinking what I'm thinking

Profilbild von Oluwaseun4Arsenal
Oluwaseun4Arsenalvor 1 Monat

Abeg i wan sleep ooo make pesin no dey dream d dream ๐Ÿ˜† ๐Ÿ˜ด ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜… ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜ช

Profilbild von Governor of IjebuLand ๐ŸŒด๐Ÿ๏ธ.
Governor of IjebuLand ๐ŸŒด๐Ÿ๏ธ.vor 1 Monat

Which kind creativity, Abeg nah night we Dey ooo. I first leave my phone run before I remember say no be reality. Which kind rough play be this?

Profilbild von The Orodje of Okpe ๐Ÿชถ ๐Ÿ‘‘
The Orodje of Okpe ๐Ÿชถ ๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

Shit looks scary, I Dey live alone and nah only me Dey compound this night abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜น๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Son of victory
Son of victoryvor 1 Monat

Wow but howโ€™s it that the eyes are moving

Profilbild von R๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ฟ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
R๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ฟ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

Dis one na evil eyes oo

Profilbild von OHcean_boi
OHcean_boivor 1 Monat

If you wake up for midnight see this and you come be visitor Kai ๐Ÿ˜‚ and emphases

Profilbild von akorede
akoredevor 1 Monat

Imagine seeing this in darkness ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von onyebuchi obinna victor
onyebuchi obinna victorvor 1 Monat

Creativity keh ๐Ÿ˜‚, this shot is scary asf, nollywood directors go buy this thing sha

Profilbild von HIGHESTCAPO
HIGHESTCAPOvor 1 Monat

This shit is scary ๐Ÿ˜‚

Profilbild von preacher boy_
preacher boy_vor 1 Monat

Imagine say our fore fathers get this ideaโ€ฆ dem go scam people ehh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von LyvstyleFx ๐Ÿ”ฅ
LyvstyleFx ๐Ÿ”ฅvor 1 Monat

And creepy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿ…พ๏ธVERD๐Ÿ…พ๏ธ
๐Ÿ…พ๏ธVERD๐Ÿ…พ๏ธvor 1 Monat

Eye dey pain person una dey call am creativity

Profilbild von Durotimi
Durotimivor 1 Monat

Your ancestors watching you saying โ€œthe generational curse will end with meโ€

Profilbild von Angelo
Angelovor 1 Monat

What if two people step into the room who is he looking at ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bhiqddave
Bhiqddavevor 1 Monat

Something unsettling about this

Profilbild von Tcash_FPV
Tcash_FPVvor 1 Monat

Na this kind artwork my village people go like them go dey watch you 247

Profilbild von Scalar
Scalarvor 1 Monat

That's creepy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Crisblack
Crisblackvor 1 Monat

Na God go punish you as you make me view this thing 2:00 AM Midnight ๐Ÿ˜ก

Profilbild von DEX๐Ÿ‘‘ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ
DEX๐Ÿ‘‘ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆvor 1 Monat

LoL ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von Lord PEC
Lord PECvor 1 Monat

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von excess.always
excess.alwaysvor 1 Monat

Monday okpebholo

Profilbild von UZOR EZE
UZOR EZEvor 1 Monat

Wetin be this

Profilbild von ๐ŸงŒ
๐ŸงŒvor 1 Monat

I no go waka for night o๐Ÿ˜ญ

Profilbild von 88
88vor 1 Monat

Hideous to look at

Profilbild von Country Music
Country Musicvor 1 Monat

Iโ€™m going back home sha

Profilbild von Faade ๐Ÿช„
Faade ๐Ÿช„vor 1 Monat

The kind of videos you only see at 2-3am

Profilbild von CJ That Sells Laptops
CJ That Sells Laptopsvor 1 Monat

Omo which kind creativity Abeg ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Maxwell
Maxwellvor 1 Monat

Kilomene ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Temmy Gold
Temmy Goldvor 1 Monat

WTF

ร„hnliche Videos