Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This shows true creativity. 🤯😱

3,343,982 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Goldlocks
Goldlocks1 месяц назад

Abeg oh na only me dey house

Фото профиля Jipsy🧣
Jipsy🧣1 месяц назад

Omo na to run ooo.... What if the mouth go talk 😭

Фото профиля Bluu🤍
Bluu🤍1 месяц назад

Going here to rob will be so fun😅😅

Фото профиля Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiru1 месяц назад

This act work is creative and scary 😧 😂 it you go walker for night them never born you make you no run 🏃‍♀️.

Фото профиля Xkbosswire Official
Xkbosswire Official1 месяц назад

Damn this sweet 😋 but scary 😂😂😂are u thinking what I'm thinking

Фото профиля Oluwaseun4Arsenal
Oluwaseun4Arsenal1 месяц назад

Abeg i wan sleep ooo make pesin no dey dream d dream 😆 😴 😂 😅 🤣 😪

Фото профиля Governor of IjebuLand 🌴🏝️.
Governor of IjebuLand 🌴🏝️.1 месяц назад

Which kind creativity, Abeg nah night we Dey ooo. I first leave my phone run before I remember say no be reality. Which kind rough play be this?

Фото профиля The Orodje of Okpe 🪶 👑
The Orodje of Okpe 🪶 👑1 месяц назад

Shit looks scary, I Dey live alone and nah only me Dey compound this night abeg 😂😹😭

Фото профиля Son of victory
Son of victory1 месяц назад

Wow but how’s it that the eyes are moving

Фото профиля R🇦🇿🇳🇬
R🇦🇿🇳🇬1 месяц назад

Dis one na evil eyes oo

Фото профиля OHcean_boi
OHcean_boi1 месяц назад

If you wake up for midnight see this and you come be visitor Kai 😂 and emphases

Фото профиля akorede
akorede1 месяц назад

Imagine seeing this in darkness 😂😂😂

Фото профиля onyebuchi obinna victor
onyebuchi obinna victor1 месяц назад

Creativity keh 😂, this shot is scary asf, nollywood directors go buy this thing sha

Фото профиля HIGHESTCAPO
HIGHESTCAPO1 месяц назад

This shit is scary 😂

Фото профиля preacher boy_
preacher boy_1 месяц назад

Imagine say our fore fathers get this idea… dem go scam people ehh 😂😂

Фото профиля LyvstyleFx 🔥
LyvstyleFx 🔥1 месяц назад

And creepy 😂

Фото профиля 🅾️VERD🅾️
🅾️VERD🅾️1 месяц назад

Eye dey pain person una dey call am creativity

Фото профиля Durotimi
Durotimi1 месяц назад

Your ancestors watching you saying “the generational curse will end with me”

Фото профиля Angelo
Angelo1 месяц назад

What if two people step into the room who is he looking at 😂

Фото профиля Bhiqddave
Bhiqddave1 месяц назад

Something unsettling about this

Фото профиля Tcash_FPV
Tcash_FPV1 месяц назад

Na this kind artwork my village people go like them go dey watch you 247

Фото профиля Scalar
Scalar1 месяц назад

That's creepy 😂

Фото профиля Crisblack
Crisblack1 месяц назад

Na God go punish you as you make me view this thing 2:00 AM Midnight 😡

Фото профиля DEX👑 🇳🇬🇨🇦
DEX👑 🇳🇬🇨🇦1 месяц назад

LoL 😂😆😆

Фото профиля Lord PEC
Lord PEC1 месяц назад

😅😅😅😅

Фото профиля excess.always
excess.always1 месяц назад

Monday okpebholo

Фото профиля UZOR EZE
UZOR EZE1 месяц назад

Wetin be this

Фото профиля 🧌
🧌1 месяц назад

I no go waka for night o😭

Фото профиля 88
881 месяц назад

Hideous to look at

Фото профиля Country Music
Country Music1 месяц назад

I’m going back home sha

Фото профиля Faade 🪄
Faade 🪄1 месяц назад

The kind of videos you only see at 2-3am

Фото профиля CJ That Sells Laptops
CJ That Sells Laptops1 месяц назад

Omo which kind creativity Abeg 😂

Фото профиля Maxwell
Maxwell1 месяц назад

Kilomene 😂😂😂

Фото профиля Temmy Gold
Temmy Gold1 месяц назад

WTF

Похожие видео