正在加载视频...
视频加载失败
This shows true creativity. 🤯😱
34 条评论

Abeg oh na only me dey house

Omo na to run ooo.... What if the mouth go talk 😭

Going here to rob will be so fun😅😅

This act work is creative and scary 😧 😂 it you go walker for night them never born you make you no run 🏃♀️.

Damn this sweet 😋 but scary 😂😂😂are u thinking what I'm thinking

Abeg i wan sleep ooo make pesin no dey dream d dream 😆 😴 😂 😅 🤣 😪

Which kind creativity, Abeg nah night we Dey ooo. I first leave my phone run before I remember say no be reality. Which kind rough play be this?

Shit looks scary, I Dey live alone and nah only me Dey compound this night abeg 😂😹😭

Wow but how’s it that the eyes are moving

Dis one na evil eyes oo

If you wake up for midnight see this and you come be visitor Kai 😂 and emphases

Imagine seeing this in darkness 😂😂😂

Creativity keh 😂, this shot is scary asf, nollywood directors go buy this thing sha

This shit is scary 😂

Imagine say our fore fathers get this idea… dem go scam people ehh 😂😂

And creepy 😂

Eye dey pain person una dey call am creativity

Your ancestors watching you saying “the generational curse will end with me”

What if two people step into the room who is he looking at 😂

Something unsettling about this

Na this kind artwork my village people go like them go dey watch you 247

That's creepy 😂

Na God go punish you as you make me view this thing 2:00 AM Midnight 😡

LoL 😂😆😆

😅😅😅😅

Monday okpebholo

Wetin be this

I no go waka for night o😭

Hideous to look at

I’m going back home sha

The kind of videos you only see at 2-3am

Omo which kind creativity Abeg 😂

Kilomene 😂😂😂

WTF

