Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This small boy just easily create ènemy for himself 🤦😂
360,804 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

That boy no go know why things no dey work for am later for future😅😅😅

Me when I see am for curve

Little boy, you're too young to be having online enemies

na wa ooh....wahala nor too much for the young man??

Na my data wey I waste Dey wait fr dat part pain me pass, make I no talk wetin Dey my mind

why he deh cover premium view nhh

Enemy or Enemiesssss this two nor be same thing oo.

I have never wanted to abduct a small boy so bad

Why him go dey dance block audience na. Him suppose collect woto woto

At a young age, he chose to get haters for himself 🌚

Tell am to comot for road make I see something

This kid is too young to have enemies 😪

Una no tell am say I dey beat small pikin

Na small boy oo.. 😂 make una chill..

Mk I no catch you for anywhere ooo 😳😡😡😡

Small age he has made enemies

Stupid boy that one.

Which boy🙄🤧

The boy at smart you guys. 😁

😂😂

Ahswear no be small one

This guy can worry

he created his own danger, he didn't allow the audience to See the whole moves

This boy will not live long 😒

Brotherhood is greatly disappointed

This caption Dey kpaaaami 😂😂😂😂

Na small boy

Good morning mutual we followed each other for a reason, let's Support ourselves and engage with is more important to x algorithm It's better you have 10 followers that engages than having thousands of inactive followers Let's build audience that will make our account signals strong I believe with time and patience we will start seeing the results of every heard we've been putting in, let's keep going never give up

nhóc này tự rước thù vào thân từ bé vãi

The boy is too young to have enemies 😭

Good one
Ähnliche Videos
Sensitive content
This man was trying to r$pe a small boy and fortunately he was caught. He deserves d#ath mahn. Tf🤦
𝔹𝕚𝔾 𝔻ℝ𝔼𝕐𝕐🫵
38,616 Aufrufe • vor 7 Monaten
