Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This small boy just easily create ènemy for himself 🤦😂

360,804 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Mazter
Mazter2 месяцев назад

That boy no go know why things no dey work for am later for future😅😅😅

Фото профиля CHURCHILL 🎩🇬🇧
CHURCHILL 🎩🇬🇧2 месяцев назад

Me when I see am for curve

Фото профиля 🍂
🍂2 месяцев назад

Little boy, you're too young to be having online enemies

Фото профиля Billionsway
Billionsway2 месяцев назад

na wa ooh....wahala nor too much for the young man??

Фото профиля The truth
The truth2 месяцев назад

Na my data wey I waste Dey wait fr dat part pain me pass, make I no talk wetin Dey my mind

Фото профиля LucLaus 🍀
LucLaus 🍀2 месяцев назад

why he deh cover premium view nhh

Фото профиля Togbe Ben
Togbe Ben2 месяцев назад

Enemy or Enemiesssss this two nor be same thing oo.

Фото профиля Yuda💎
Yuda💎2 месяцев назад

I have never wanted to abduct a small boy so bad

Фото профиля LUCIFER
LUCIFER2 месяцев назад

Why him go dey dance block audience na. Him suppose collect woto woto

Фото профиля Mr Daniel
Mr Daniel2 месяцев назад

At a young age, he chose to get haters for himself 🌚

Фото профиля Kelvin Kenneth
Kelvin Kenneth2 месяцев назад

Tell am to comot for road make I see something

Фото профиля Lettle
Lettle2 месяцев назад

This kid is too young to have enemies 😪

Фото профиля D.B.M
D.B.M2 месяцев назад

Una no tell am say I dey beat small pikin

Фото профиля HENRY TEE
HENRY TEE2 месяцев назад

Na small boy oo.. 😂 make una chill..

Фото профиля Spaiin177🇪🇸🇪🇸
Spaiin177🇪🇸🇪🇸2 месяцев назад

Mk I no catch you for anywhere ooo 😳😡😡😡

Фото профиля Timmy
Timmy2 месяцев назад

Small age he has made enemies

Фото профиля primus-inter-pares!
primus-inter-pares!2 месяцев назад

Stupid boy that one.

Фото профиля Jerry Kelechi8
Jerry Kelechi82 месяцев назад

Which boy🙄🤧

Фото профиля khelly_Deepon
khelly_Deepon2 месяцев назад

The boy at smart you guys. 😁

Фото профиля Linda
Linda2 месяцев назад

😂😂

Фото профиля chidera
chidera2 месяцев назад

Ahswear no be small one

Фото профиля 𝐌𝐬 𝐊𝐞𝐞𝐧
𝐌𝐬 𝐊𝐞𝐞𝐧2 месяцев назад

This guy can worry

Фото профиля B.Emmanuel
B.Emmanuel2 месяцев назад

he created his own danger, he didn't allow the audience to See the whole moves

Фото профиля HookOfTheBoat
HookOfTheBoat2 месяцев назад

This boy will not live long 😒

Фото профиля Mr Fresh 🤓
Mr Fresh 🤓2 месяцев назад

Brotherhood is greatly disappointed

Фото профиля Hollarzhy
Hollarzhy2 месяцев назад

This caption Dey kpaaaami 😂😂😂😂

Фото профиля Mr kaptain
Mr kaptain2 месяцев назад

Na small boy

Фото профиля Okiri
Okiri2 месяцев назад

Good morning mutual we followed each other for a reason, let's Support ourselves and engage with is more important to x algorithm It's better you have 10 followers that engages than having thousands of inactive followers Let's build audience that will make our account signals strong I believe with time and patience we will start seeing the results of every heard we've been putting in, let's keep going never give up

Фото профиля VDN
VDN2 месяцев назад

nhóc này tự rước thù vào thân từ bé vãi

Фото профиля Apuuli
Apuuli2 месяцев назад

The boy is too young to have enemies 😭

Фото профиля Sarah Dubai
Sarah Dubai2 месяцев назад

Good one

Похожие видео