Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This song go well 😂

107,220 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

40 Yorum

Big Lavi$h 💰🦅 profil fotoğrafı
Big Lavi$h 💰🦅1 ay önce

Na becus say na Mayor and Fola if na gbavido, e for nor sound like dis!.

URGLY GRAMM🍃 profil fotoğrafı
URGLY GRAMM🍃1 ay önce

Nah Slovido part I dey vibe too, e go well sef 😂

Big Lavi$h 💰🦅 profil fotoğrafı
Big Lavi$h 💰🦅1 ay önce

Lol frogido sing well, make I go listen to am as u say e go well so.

🫲🏻B!GSTAR 🫱🏻 profil fotoğrafı
🫲🏻B!GSTAR 🫱🏻1 ay önce

@UrglyGramm Him dey suck him fellow man ekpon

Big Lavi$h 💰🦅 profil fotoğrafı
Big Lavi$h 💰🦅1 ay önce

@UrglyGramm Real mata

URGLY GRAMM🍃 profil fotoğrafı
URGLY GRAMM🍃1 ay önce

Tinubu no ever dey reach ur own side, omo werey

Only One OLU profil fotoğrafı
Only One OLU1 ay önce

Wetin Man go do Idan miiii, we dey mix everything,we na Ghetto breed,as we see am we run am

INI01SZN profil fotoğrafı
INI01SZN1 ay önce

I want this jersey oo egbon

mr.isaiah profil fotoğrafı
mr.isaiah1 ay önce

Bro pity your fkng lungs... I've never seen this brhh without a stick in his fingers 🙂‍↔️

MOH🗿 profil fotoğrafı
MOH🗿1 ay önce

your dread is getting longer.

URGLY GRAMM🍃 profil fotoğrafı
URGLY GRAMM🍃1 ay önce

2yrs next month yami

Success🧋 profil fotoğrafı
Success🧋1 ay önce

Jersey yii bad gan😍

URGLY GRAMM🍃 profil fotoğrafı
URGLY GRAMM🍃1 ay önce

I dey waka pass nah hin i sight am ooo😂

khena profil fotoğrafı
khena1 ay önce

If he mumu we call am out, if he bring good music we play am, na so e jus be 😂😂😂

URGLY GRAMM🍃 profil fotoğrafı
URGLY GRAMM🍃1 ay önce

Bruh e no pass like that, nobody pass call out cos nobody papa dey sub for us 😭

SAM profil fotoğrafı
SAM1 ay önce

Low-key you sef dey gbadun O.B.O Why you con dey gas-light my IDOLO b4😎

Obedo PF 🦎 profil fotoğrafı
Obedo PF 🦎1 ay önce

EGBOn adugbo update 🦎💚

Dry. C profil fotoğrafı
Dry. C1 ay önce

Slovido no go press anything oo😂

Cornelius profil fotoğrafı
Cornelius1 ay önce

Hit me up Got a business proposal

Aremu Israel profil fotoğrafı
Aremu Israel1 ay önce

Low-key or high key,,,sha hold any key

INI01SZN profil fotoğrafı
INI01SZN1 ay önce

Egbon 😂💔this scope fit still enter oo

Otopi profil fotoğrafı
Otopi1 ay önce

U ugly oo kilode 😭😂

Awhaski_$ Haircut profil fotoğrafı
Awhaski_$ Haircut1 ay önce

You still be chepanzee

smile profil fotoğrafı
smile1 ay önce

I like u 4 ur boldness, d fact u are ugly but u ain't intimidated by it..kudos

Lanre27 profil fotoğrafı
Lanre271 ay önce

Oya na omo ola

AJEH STAR 💫✨💸🪙 profil fotoğrafı
AJEH STAR 💫✨💸🪙1 ay önce

U sabi this range bath thing, no be here.

Fargo.💳 profil fotoğrafı
Fargo.💳1 ay önce

Finest chimpanzee 😅

Rubby Fx profil fotoğrafı
Rubby Fx1 ay önce

fan boy 😂

The Millennial profil fotoğrafı
The Millennial1 ay önce

You dey worry 😂😂

Idanski profil fotoğrafı
Idanski1 ay önce

Nothing for you jor chimpanzee 🤣😂

ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼 profil fotoğrafı
ADEDOLAPO 🪖🦅🥷🏼1 ay önce

Who make you love the song?

. profil fotoğrafı
.1 ay önce

The song tap

‘ajilore profil fotoğrafı
‘ajilore1 ay önce

@UrglyGramm please top/jesery from where

Nickel Vunny🎙️📚 profil fotoğrafı
Nickel Vunny🎙️📚1 ay önce

Nahh Urgly Glam Teach us This Thing ... 🖊

Martins profil fotoğrafı
Martins1 ay önce

@DavidoPolice This alien still de live amongst us?

JT from the Eastside profil fotoğrafı
JT from the Eastside1 ay önce

You be confirm werey

HENRYSAIDWHAT? profil fotoğrafı
HENRYSAIDWHAT?1 ay önce

Comot glasses if e sure for you make video worwor😂

WorldlynWild profil fotoğrafı
WorldlynWild1 ay önce

That retro jersey looks hard AF

have faith profil fotoğrafı
have faith1 ay önce

😂 ugly i don enter lag sha

X Voice profil fotoğrafı
X Voice1 ay önce

My chief

Benzer Videolar