Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This story long๐๐๐
37,866 Aufrufe โข vor 10 Stunden โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

Inside that your belle, another belle dey inside

Is God not a miracle worker?๐ญ๐ญ๐

The belle just dey upgrade itself, na holy pregnancy. The matter long e go reach 2035 before the matter go finish

Who be that one wey dey ontop the two Police Officers? Na IG abi wetin? See as he big ๐๐

The way dem dey call God ehn.

"I notice say I still get the belle"๐๐๐ญ

This is funny ooh, as how now how e take happened

Very long

She say ma God do am ,๐คฃ๐คฃ๐คฃ...

Na okay spirit baby

Unbelievable ๐

Real life story, that woman think that her story makes sense and the men should believe her

Na mary she be

Wetin be this again ๐ญ

Another belle dey my belle.

Long Af

They go gaslight you ehh ๐๐๐

@NovaAsks Fear women

Wetin be this ๐ญ๐

Mogbe ooo ๐

Very any how story

Una no go believe but itโs possible

She don turn Mary

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wahala ๐

It's possible

Virgin Mary 2.0๐ฅฒ

@adetoro2cute @IamJaiye come laugh small abeg๐

But it's possible sha

lol ๐ problem no d finish ๐
รhnliche Videos
Why is this video 10 hours long ๐๐๐๐๐๐๐๐๐
ู
19,111 Aufrufe โข vor 1 Monat
